@@Lordofthesea231 any difference between viki and eiye handshake? Nor be pyrate color viki copy? Nor be eiye handshake viki copy too? The only confra wey actually get their own color na pyrate(red), maph(green), buccaneer(yellow), eiye(blue), black axe(black) and jurist(white).. Others like viki, kk, mafia, bukinafaso, tutu na copy copy dem be.
Na wah ooh.
No originality at all.
Music na just Kegites music with 1 or 2 from other frats.
These colored man-o-war boys sef.
Bastard
No wake soldier's in the barracks
Clear road ooooh
No small soldier in the barracks
All soldiers are rugged 🆘🆘🩸🆘
I so much appreciate 💓💗please I need the full Sally
We the upright men from upper volter to Burkina Faso ❤❤❤
I Dey awka I need connection
Men chock
Drop contact make men connect you
ATB any Eko in Ghanaian I need connection
Men choke
Drop contact make men connect you
A K A SAINT PASUL CONFIRM LAGOS MAN UPRIGHT MENS WITH NOBLE HEART
Una dey copy viki? Handshake and colour
@@Lordofthesea231 any difference between viki and eiye handshake? Nor be pyrate color viki copy? Nor be eiye handshake viki copy too? The only confra wey actually get their own color na pyrate(red), maph(green), buccaneer(yellow), eiye(blue), black axe(black) and jurist(white)..
Others like viki, kk, mafia, bukinafaso, tutu na copy copy dem be.
@@Homecoming_fun mafia nor dey use colour. Dem dey wear fedora hat
@@Lordofthesea231 u nor no about mafia be dat. Go check well, u go see am say mafia dey use blue. Just try find out.
@@Lordofthesea231 u Dey everywhere oh