This bro Mike na senseless person,how you go dey talk to person for how many months and e no reply you? Se your brain nor tell you say VDM no get your time
VDM ,please with all the rathel gangs permission, use some of NGO money, to buy food stuff for this mumu before he collapses, he has become so weak and lean, because all he does all day is to talk about the NGO money Oloriburuku
This broda Mike matter dey tire me sometimes. Broda Mike and Deeone, e B like say una B cousins. Time to unsubscribe. Very dark man no dey reply you and u still dey give yourself hbp for him matter. You first vdm start content, but he is bigger than you in a very short time. Ask yourself this question. Why B say person wey u dey always pour spit on every time no dey reply u? May God give you wisdom to know how to create better😢 content. Your thinking cap for creating content don lost. Go buy another one. Or go PPJ church go collect one for free. Broda Mike abeg rest for vdm matter make u no get hbp. Happy new year
Check everybody wen dey follow vdm. Them get money pass you. Mugu. Vdm don pass you forever and forever big cow 🐄. Na vdm dey give you food to eat, if you are a real man stop posting vdm videos if hungry nor go finish you.. thanks to vdm for your life 😂😂😂
Na yahoo money u take dey survive as u dey now? U go school that's why u dey make money on social media? Abi na the government employ you ?? Sometimes use ur tongue count ur teeth before u start to talk rubbish.
This bro Mike na senseless person,how you go dey talk to person for how many months and e no reply you? Se your brain nor tell you say VDM no get your time
Thank you very much for your talk here, More love ❤️ ❤
VDM ,please with all the rathel gangs permission, use some of NGO money, to buy food stuff for this mumu before he collapses, he has become so weak and lean, because all he does all day is to talk about the NGO money
Oloriburuku
Brother MIKE na man you be🙌❤
nah watin you the talk make u 18k subscribers since how many years try change topics make you go far
This broda Mike matter dey tire me sometimes. Broda Mike and Deeone, e B like say una B cousins. Time to unsubscribe. Very dark man no dey reply you and u still dey give yourself hbp for him matter. You first vdm start content, but he is bigger than you in a very short time. Ask yourself this question. Why B say person wey u dey always pour spit on every time no dey reply u? May God give you wisdom to know how to create better😢 content. Your thinking cap for creating content don lost. Go buy another one. Or go PPJ church go collect one for free. Broda Mike abeg rest for vdm matter make u no get hbp. Happy new year
He dey pain mike ooo as he dey pain mike he go dey sweet VDM 😂
Mugu na you be
@piusuchechi ode you forgot say na me and your family be mugu
Him friend koko pee nobi yahoo?
I agree with you , but why you hate this vdm , are u jealous that he is bigger than u
Check everybody wen dey follow vdm. Them get money pass you. Mugu. Vdm don pass you forever and forever big cow 🐄. Na vdm dey give you food to eat, if you are a real man stop posting vdm videos if hungry nor go finish you.. thanks to vdm for your life 😂😂😂
Na Yahoo money I take donate for VDM NGO
You be Yahoo boy mike
@@dadaola8779 no na. Mike nor go school na. Sometimes yahoo boys dey call the manya. But Mike don't know how to speak good English na
Broda Mike say mastibation 😅😅😅😅
U dey crazy
Na your papa dey craze and ur mama too
If hand no touch this broda Mike him mind no go rest 🙄🙄
I too like this guy broda Mike
I dey do yahoo eno concern you even the holy ones them day course them what's Ur business face your own life
Mike should be arrested
Mike dey mumu think say everything na content dt b surprise o say very soon something go happen to Mike bcoz minuses joke Mike is going overboard
Bro Mike why u too dey mumu like this
Na your papa be mumu Ogun tear ur papa head
You are just looking for vdm downfall
At least eh eh eh eh eh eh eh
Na yahoo money u take dey survive as u dey now?
U go school that's why u dey make money on social media?
Abi na the government employ you ??
Sometimes use ur tongue count ur teeth before u start to talk rubbish.
You be victims
Lol you're now gaining fam with very dark man 🤣🤣🤣🤣
Where's your content?
Mike u dey foolish u no get sense na Vdm u dey Drag come online
This bonga fish man weti u see for vdm back