Watch Patoski and Omonla Eat Fufu and Ogbono Soup for Cash Prize | Food Challenge | Akpan and Oduma
ฝัง
- เผยแพร่เมื่อ 30 เม.ย. 2024
- Watch Akpan and Oduma's Omonla and Patoski eat fufu and ogbono soup for a cash prize of fifty thousand naira in this food eating contest - ASMR(Talking)
Enjoy this video and subscribe to our channel for more videos.
#asmr mukbang #eating - บันเทิง
Nah patoski name I see wey mek me dey watch this food competition. Pato don steal my ❤️
Patoski no come to win, na chop him come chop 😂😂😂
Who else like the landlord the way he speaks 😂😂😂
I just love landlord most especially the way he mixes the Yoruba and English 😂😂😂
Patoski no Dey like legit racket 😂😂😂😂
Nothing concern Patoski, this one no be racket, the guy just enjoyed his Fufu😅
😂😂😂
1¹¹¹1¹¹¹¹¹@@raelblack7136
😂😂
I swear
I swear down nothing concern patoski,he is just enjoying himself in peace
Love from Sierra Leone
Pato ate with respect. E observe table manner on top
I honestly thought Patoski will win. Well done Omonla. It should have been MOG vs Omonla
I suggest Oduma vs Omonla
Me too 😂😂😂😂
Oduma no go gree😂
Same here
Me too
Oga landlord patoski no con win oo na food e come chop
Baba landlord why you no call akpan and oduma
They have trophy already in eating 😂😂😂
😂😂😂😂 Do Akpan and oduma
Me wey dey watch am,my belle don full when them dey half of the 2nd rap. 😂
Love ❤️ from antigua 🇦🇬 ❤️
Patoski saw genuine racket, he failed at it 😂😂
Na hunger dey outside oh ..... Eat anything you see now 😅😅😅 opportunity comes but onces
Shout out to Patosky ... respect outer Australia 🎉
Wlc
I love dis
Patoski don betray , man just came to eat 😂😂😂
Na akpan and Oduma I wan see Abeg
Mek una put greedy guy n mumu dude for this food competition oga landlord ooo😅😅
Where is akpan and oduma
Racket master 🎉🎉
Patorsky no dey stress himself just bring racket come make him show you the way
Nice games challenge yummy 😋 ❤😊
I need na apan amd obuma
Second to watch
Patoski came for the food you can see how his enjoyment the food without stress 😹while omonla came for the money 😂
All these food Wap tv peeps are always eating.... there is sapa outside o! Stop tormenting us😂.
Omonla cannot be competed with when it comes to food na😂😂😂 person wey finish odidi ewure kan😅
Patoski nor even talk 😅till the end...😂😂😂
The way patoski take fling the soup cover eh
2:12 omonla be like 😹😹😹😹😹😹
😂❤❤❤❤😂😂❤
Patoski will win no doubt.
Patoski one love frm 🇺🇬
Akpan and Oduma go fit chop the food for 4minutes
So enjoyable and fun😂😂❤❤
Patoski must win this racket ooo
Patosik you people and food nawa oh 😊
Omola say nothing good comes easy 😂
I don't think Patoski came for win oo Landlord🤣🤣 i can see
My real guy
Omonla
Long leave Omonla, long leave Patosky, long leave the landlord, leave the WAP TV and Co.
You mean Long Live? 😊
Next time bring oduma/akpan vs omonla,e no go reach 5 minutes 😂😂😂
Excellent
😂😂😂😂😂😂❤❤❤❤
As i dey watch am i dey hungry..i never chop since morning 😒
But omonla no finish his food within the time frame nah 😂😂😂
We need Akpan and Oduma on this show
At 6:09, catch baba landlord use his real voice 😅😅
Man went out of character for a bit 😅
Long leave
I too go love oga landlord ooo...
Patoski get money for hand
E don go run racket 🤣
Wetin happy! Today no be Monday na 😀
Na food patoski come chop. E no dey bother him self 🤣🤣🤣
Patoski na food e come chop ohh . No be competition. Sapa dey ohhh
Their belly will burst oo
😂😂😂
Is patoski a gentleman?him wey dey give akpan and oduma Wahala 😂
Good one but I suggest Akpan and sister bribri
Patoski don dey fyn ooo
I thought i was the only one who noticed that ❤😂
If na racket now patoski will take first.
Who noticed those clapping in the background are in the same posture throughout
Where is akpan and oduma? Patoski patoski 😂 imotola don’t play with patoski he is a man of no words all the energy he is using it for swallowing 😂😂😂
Them no sabi eat abeg
Who is Omnla🤔🤔🤔, it's Big Pikini am seeing 😅😅😅😂😂😂😂
Nothing anybody fit tell me.
Apkan and Oduma must cause wahala for Oga Landlord next episode 😂😂😂
Why Apkan and Oduma no dey for this competition 😂😂😂
Na Food patoski con chop nor be competion
Men can eat eh.
I'm not sure I can finish 3 raps of fufu.
Una one use fufu take kill patoski 😂😂😂
😂😂😂😂😅
Where are Oduma and Akpan in this racket?
Why patoski dey eat like say him no wan eat?
Patoski knows what he is doing
Why’s Patoski eating like ajebo? 😂
If na racket patoski go carry first
NGN 50,000 is ~491 Ghana cedis , ~= $36
Hi wap TV when will super story start showing
Patoski is not in the food competition..he just came to eat
😂😂 padosiki didn't come for the money baba came to eat
Patoski just dey chop de food with pride, nothing concern am with 50k
Which planets is the omola from can't he just like normal human being for ones?
OMONLA DEY USE PALM DEY ROLL BALL VERY DIRTY HABIT AND TIME WASTING
Na we una fans una supposed invite na 😭😭😞
Patoski is after racket 000000
Not the food
Patoski no send your food unless you call am for racket
😂
That guy smoke weed joor ...5 wraps 😂😂😂😮
How can one person eat that much, after you will say hard economy when one person eat food meant for the whole family in other countries
Why u no call akpan and oduma
Patoski ate responsibly he no fit kill himself 😂😂😂😂😂
Truth to be told, Sierra Leone people, we are poor eaters. We can't finish up to three wraps of foofoo.
Everything na drama for this wap tv people, what’s the need for those people clapping and chanting 😂🤣
Tormenting people anyhow
Why Omonla dey do the fufu with both hands, it’s disgusting🤮
Why not use good soup. Why using rubbish soup
I love dis
😂😂😂
😂😂😂