I have slept with about 400 women, in-fact that is my super power
ฝัง
- เผยแพร่เมื่อ 30 ม.ค. 2025
- I met a confident and charming guy on the streets, his escapades will amaze you.
Please click this link to subscribe to my channel www.youtube.co....
KINDLY SUBSCRIBE, COMMENT, SHARE AND TURN ON POST NOTIFICATIONS #superpower #interview #documentary
FOR SPONSORSHIP, COLLABORATIONS AND OTHER ENQUIRIES: please send a mail to:
thetimiagbaje@gmail.com
Please follow me on
Instagram: @timiagbaje
Facebook: Timi Agbaje
Twitter: @timi_agbaje
Tik Tok: timiagbaje
www.timiagbaje.com
More amazing content to come. Stay tuned - ตลก
What's your favorite part of this video?
please don't forget to leave a comment, like, share, subscribe and turn on post notifications, More is brewing😂💪
Tibo, me I like women ooo,am be honourable tibo
Enonbon🤣🤣🤣🤣
Timi switch to yoruba sharp sharp🤣🤣🤣🤣
Baba dey feel himself 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Haaaa..ignorance!!!!
The hand demonstration ✋🏾anytime he says Tí booh🤣
Before I recover from one response, Timi has asked another bombshell 💣
😂😂😂😂
Ọmọ, personally, I think this guy needs enlightenment of the side effects of 'tibooing' without protection. Because, wetin Beecham go do??? His way of life is his choice but, Mehn! He fit endanger the community without protection sha.
@Timi, I like the way you make people feel comfortable during interview. Weldone👍
Fulani wants to take over yoruba land
Timi's expressions gets me like🤣🤣🤣🤣😂😂😂
Ok. Kontinu Tibo! Prostate Cancer is real. Eleribu! I dey vote every year!
The way Jimi dey look dey crack me up 😂😂😂😂
😂🤣😂
Joke apart..this guy is full of fun....he is too real...timi nice 1 for asking him straight questions...
Thanks boss🤣😂
Shey my eye dey pain me 😳
No be Seyi law be this 😂
Omo, the resemblance is there for a second o😂
@@TimiAgbaje Fr😂💯
No na Seyi Business Admin
Honorable ti buh.😂😂😂😂.bro's timi you dey try abeg
It’s this presenter reactions for me!!🤣🤣🤣
Great job bro👍
You dey give us joy 🇺🇸
Honestly
Lols.. that question," where do u see ur self nxt 5 years deep gan oo". The guy first pause
Abi😂😂😂
I de stay ijesha, Imam shuaib, that is ikale. I de see these men wellaa, you no fit fall in love in love with those babes o 😂. I know this guy well and his star boy fresh, 100. I just de laugh since. If I see am for road I go shout am
Surulere wa o😂😂😂😂
Honourable tibo i see you to me self dey greet ohhh
😂😂😂😂
He answer off me hahaha 5years time na kaduna e wan see himself 😆 🤣 😂
The way he dey hype that honourable tibo sha😂😂.. jekomo😂
Araye wo aye e ni awo sunkun o reri olorun awa pelu e
TIMIII TIMMMI TIMMMMMIIIIIII !!!! HON TIIIBOOOO
Bosss😂😂😂😂😂😂
Best so far 😅
Timi, abeg how u take dey do am? Nothing dey make you laugh at all... Brother! U be G.O.A.T for this matter ooo...
Thanks boss😂😂💥❤️
Gbefun 🙌honourable ..Timi deh always put eye 👁 for different Wahala 😂😂😂😂😂
😂😂🤣
I dey vote every year na🤣🤣🤣🤣
He must have meant election year😂🤣
@@TimiAgbaje yea I understand, just that the way he said it was very funny. Good job bro, thanks for the sacrifices.
@@TimiAgbaje yea I understand, just that the way he said it was very funny. Good job bro, thanks for the sacrifices.
Timi this guy fit don sleep with your babe ooo😂😂😂😂😂😂
🤣🤣🤣🤣🤣🤣
😂Awon eyan Bulu Smoove🤣reee oooo🙆🤣🤣
😂😂😂😂
Bulu 😂😂😂
Awon Omo ikale 😂 peach hotel 😂…. Awon Egbon adugbo wa😂🤣😅
This guy should be an ambassador for one of the brands of condom. Honourable Tibo and me have somethings that connect us ...We share the same birthday...😀😀😀
Oyaaaaa😂😂
Same with my mom
Same here
I can see why him dey knack na jovial person..from play play
😂😂😂😂😂
His smile is everything 🤣
Honorable tibo🤣😅😀
Timi, your videos light up my day
Lol
This guy na learner for my bro side
Your bro na Senator be that😂
Person wey get pikin for 5countries na Dubai d guy dey o
@@peejaytopbliss that means your brother is a legend of set awon tibo😄😄😄😄
Omo werey leleyi o🤣
Enobong 😅😅
That guy on yellow polo making call...
He say he dey vote every year😅
He must have meant every elction year😂🤣
Timi : Where do u see urself in 5 years time
Him : I dii nur hear u 😂 😂
5 years time na tee boy
Tomorrow na him Birthday,
Happy Birthday In Advance Honorable Tibo
I don miss Timi Sha😹😹😹😹😹
It’s his smile for me❤️
you don come again timi, ewo tun ni tibo bayi 😄😄😄😄😄
😂😂😂😂
Him go dey kaduna in 5years 🤣🤣🤣
See as timi comot cap 🤣🤣🤣this guy too like tibo oh 🤣
😂😂😂😂
timi street no get joy oo na same thing my guys dey do me ..girl go dey crush on me and my guys go tell me na area food make i snub her and later were people will go back approach her hahaha
HONOURABLE TIBO😂😂😂
😂🤣😂
Timis gestures tho , LWKM
😂😂😂❤️💥❤️
Honourable Tiibo
😂😂💥🤣
timi nah baba werey... after all the ramophosa bugacious upandaun testimonies of honourable tibo, you con ask him "WHERE DO YOU SEE YOURSELF IN 5 YEARS"... ...omoh, nah billion dollar question ooo 😂💪😂💪
We gahz dey balance am na😂🤣
@@TimiAgbaje no.. as omoh ogbon, you know exactly what you did there 😜
Timi's look at that guy @ 3:24
Lol, the guy well? Strong tatafo🤣🤣🤣
Sha je ko wobikan 🤣🤣🤣
Timi, 🤣🤣it's your seriousness for me
Taink you🤣😂
Where you go dey for 5 years humble honourable. Na the only question when him ask twice be that 😀.
E pain me say d guy na my namesake.
Abeg where Agbaje Dey always see these peoples 😂😂😂😂😂
😂🤣
Omo x 1000 😅🙆🏾♂️
😂😂🤣
timi at it again
💥❤️✨
😂😂😂😭😭I weep for this guy😂😂😂
Why now😂😂😂
What four hundred women 😳?, whats his age ?.d guy say e nor lek dea dea ,na macko ,macko ,gba gba e like, 😀😀.
😂😂😂😂😂
Everything is so interesting
Thank you thank you💥😂😂
This guy go kill me oh 😅😅😅
A king and more...Tibo tibo
😂😂😂😂
Lagos na different world
E be like so😂😂😂
Happy birthday Honourable Tibo😂
go and interview Cultist and ask them were Dem go see there self in the next 5 years
Makanmakan loye n kan🤣🤣🤣🤣
😂😂😂😂
King TIBO 🐐🐐😂😂
Which one is "jekomo"???
The heat gets to timi he remove his cap 🤣🤣🤣😂
No time😂🤣
Honourable Tibo, omo
Shey enu e bo 😂😂
He's so hsndsome...the interviewee
Timi; U too like isokuso🤣
How na😂🤣
Tiiiboooooh😂😂😂😂😂😂😂
Timi your face alone
😍😍🥰😘😘
Madness everywhere 😂😂😂😂🤦♀️😍
😂😂😂
It's your facial expressions for me
🥰😍😘😘😘
timi i don tire for you, Tiiboo
Omoh it's Timi's facials for me😂🤣🤣😂
Sey you understand X1000 🤪🤪🤪🤪
Explain now😩😩
Lol 😂 who notice how many time the guy Dey shout 100 😂😂😂
Hon. Tibo, Wahala free guy...
no time to check time
So this guy dey nack every day 🥴😹
brother Tibo😂😂😂.
Too real😂💔
😂😂😂😂
You too much ✌️
💥💪🏻✨💥
Inside life
💥💥💥
When the guy born finish ,E go no the scores
I dey tell you😂🤣
Honorable tibor 🙌🏾🙌🏾🙌🏾😹😹😹
😂😂😂😂
Honourable tibo 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 jesu
It's uncle Timi's facial expression for me😂😂😂
😂😂😂😂🤣
I just hope u no understand d video😂😂
This Timi self is mad seriously.
Your subscribers figure supposed to have hit 100k with this your funny way like JoJo
Furniture to Site Engineer. Honourable tibo lasan 😂
😂😂😂😂
🤣🤣🤣🤣🤣🤣
I like his smiles Tibo hahaha
All of your facial expression got me rolling on the floor 🤣🤣🤣
Omo i like this guy 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂funny die
Baba say na beeCham …it is well o😂
Jesus wept. 😭😭
Where do u see urself in 5 years Omor baba first pause…he never expected it baba say I did not hear u 😂😂😂
King Solomon of our time, lol 👑🙌🏽🤣🤣🤣
Honorable tiboooo😂
😂🤣😂
Kaduna ke😂😂😂
😂🤣
Honorable tibo😂😂😂
Honorable tibo believe in God😂😂
Abi now😂