Hahahaha Oga Sokoh dis ur crew good too much Health Center and ur wife omo I Dey enjoy u guys so much, Abeg una no stop . God bless una .. Oga Bassy, Nurse in Progress, Nurse in process, Oga Bassy,Zinnie, B Pikin Chicago, etc ... plenty love from Cameroon 🇨🇲
It's always interesting to see the nurses fight over a man. Of course, Nurse Eseosa is likely to chance Sunita. But Nurse Sunita is less likely to fall for crap. On this occasion, Sunita missed the bullet.
This sokoh wife,,na big name oo,,she done act with,, brain jotter,,Ogb curties ,ojo samspeddy and a lot of big skits makers more than real Edo babe,,, abeg make we let her breathe for this new comedy with sokoh,,am writing this because of the other videos where I read some comments where people are comparing the too ladies,, abeg Una go too love her
Nobody dey talk about the party when sokoh say na Chicago you dey call handsome guy,,e b like say e don tail when you see man oo,,,e don tail when dem toast you abi?? Etc 😂😂😂😂😂😂😂😂
Casablanca!!!!! you never? dem talk ssy no matter how your jollos strong and long reach, you no fit use am as walking stick. dem no dey carry Chelsea straight win fir betting na. your ticket don cut 😂😂😂😂😂
😂😂😂😂 Chicago, Chicago, Soko let Chicago go please go hustle for your own money. Soko loves money too much is like they born him with money in his hands 😂😂😂😂
The snarky response is unnecessary. If you guys had your differences, you could have simply said, “unfortunately she is no longer available to work with us.” We still love the show and will get use to the new Rebecca.
Keep it up bro you’re the best of all best anytime from now very soon your subscribers is going to 100 million subscribers worldwide if you believe comment, I believe ❤❤❤
Stop taking substance before commenting where on earth have u watched this video before or u just want to be noticed by trying to spoil another man’s work ? 😡
Send yiur best friend the link of this video ❤ have you ?😁🤳
Yes oooo 😅 done already
😁💪🏾💪🏾
Hahahaha Oga Sokoh dis ur crew good too much Health Center and ur wife omo I Dey enjoy u guys so much, Abeg una no stop . God bless una .. Oga Bassy, Nurse in Progress, Nurse in process, Oga Bassy,Zinnie, B Pikin Chicago, etc ... plenty love from Cameroon 🇨🇲
👀🙆🏾♂️this nurse in process essossa wow😍
I think there are some people you just like and sunita is it for me.l love everything about her.❤😊❤
The new Sokoh wife too good. i dey enjoy her acting pass the first wife
This Sokoh wife no fit kill me with laughter 😂😂😂 Ose na ogogoro them de drink while Epa de get money. Nice one
At least this soko new wife dey play but the real Rebecca no dey even smile with en husband
It's always interesting to see the nurses fight over a man. Of course, Nurse Eseosa is likely to chance Sunita. But Nurse Sunita is less likely to fall for crap. On this occasion, Sunita missed the bullet.
‘The guy was toasting me before Esosa came in with her big front and back to confuse the guy’…my poor Sunita, no truer words have been spoken.
This sokoh wife,,na big name oo,,she done act with,, brain jotter,,Ogb curties ,ojo samspeddy and a lot of big skits makers more than real Edo babe,,, abeg make we let her breathe for this new comedy with sokoh,,am writing this because of the other videos where I read some comments where people are comparing the too ladies,, abeg Una go too love her
Actually
Yes
@@Child0fStarSon0fSun for real,,EBABOO , lolz
@@alhassanjunior7472 sure
😅😂😂@@Child0fStarSon0fSun
Sunita dey fly for night😂😂
Eseosa is just too much endowed with natural blessing
Chicago Don run my crush Street 😂😂😂
Nobody dey talk about the party when sokoh say na Chicago you dey call handsome guy,,e b like say e don tail when you see man oo,,,e don tail when dem toast you abi?? Etc 😂😂😂😂😂😂😂😂
Why do ladies know that a guy is lying yet they chose to believe him??
They just want to belief in their fantasies
Sokoh them really need to depot that Chicago for not giving u ur ear hear for the bet money😂😂😂
Sokoh is so funny 😂😂😂
Chicago na lean 400k oh, bros calm down no dey show show belt
Them no dey quick toast you😂😂
Esosa my crush 😍
Much love from Germany 🇩🇪
It's like you want me to WhatsApp you a sack letter 😅😅😅 But oga bassey
If u are a real fan❤ can I see like😊
“Na me dey drink na you dey do like who dey high” I love that Sokoh! 😂😂😂😂
“Bring 2 on credit” Sokhoooooo😂😂😂😂
E din happen😂😂😂
How a full grown man like Sokoh wan turn himself to Chicago responsibility? 😂
Keep it up guys.
Sokoh you are too greedy Chicago use 500 play bet e reach your turn you use 170k now the game don cut 😂😂😂
Nurs progress and others will not kill person 😂😂😂😂😂😂
The way Soko dey pronounce the name, CHICAGO dey make me laugh 😂😂😂😂😂😂
She-cargo 😃😃
That is how deltans pronounce ch
Casablanca!!!!! you never? dem talk ssy no matter how your jollos strong and long reach, you no fit use am as walking stick. dem no dey carry Chelsea straight win fir betting na. your ticket don cut 😂😂😂😂😂
Omo lemme oh. Chicago dey mad😂😂😂
I really laughed when soko said heeeey..very nice video..
My senior bros dem, pipo wen dey always make my day lovely 😂😂
More energy more Grace ❤💯
Zaddy got senior citizen parliamentarian tonight mmm
She - cargo❤️😍😜😁👍
Bravoooooooooooooo
😂😂😂😂 Chicago, Chicago, Soko let Chicago go please go hustle for your own money. Soko loves money too much is like they born him with money in his hands 😂😂😂😂
😂😂😂😂 Chicago and his dressing
E be like say en don tey wey u see guy😅
Chicago win 400k for bet, and he promised babe 500k 😂😂😂😂
No be juju be that ?
Sokoh don finish Chicago ooh 😂😂😂😂
Wow wow wow nice episode
C Chicago slippers 😂😂😂
I just have to comment today episode was Banga
Chicago oh😂😂😂😂😂😂
😂😂😂 EPA
Chicago done cause wahala between two nurse .😂😂😂😂😂😂😂
This Chicago guy Sabi the part
Much love 💕
Sokolicious😂😂😂😂
"Epapooo' my crew. Much love from Sierra Leone
U dey insult rich😂😂😂😂😂
Just observation
Where is Rebecca (former one) i use to love that one hairstyle
Not saying this new Rebecca is bad actress thou
I hear promo 😂😂😂
Deported Chicago 😂😂😂😂😂
Chicago 😂😂😂😂
Please bring back Rebecca! 😢
I concur. Bring back the original Rebecca. She is unique
Chicago 😂😂😂😂😂
The second nurse just get over size body
We want the real Rebecca back😢😢
😂😂😂
You try ash😅😅😅😅😅
Pls bring back edobabe …… I mean the original Rebecca
The snarky response is unnecessary. If you guys had your differences, you could have simply said, “unfortunately she is no longer available to work with us.” We still love the show and will get use to the new Rebecca.
She don use mouth finish isoko
Bring back the original Rebecca. She is unique
Since she is not available for us to use should we close our channel ?
Lol 😂😂😂😂😂😂😂
Original Rebecca 🤔🤔
This man am your brother from OKE STREET in Ughelli ❤
Keep it up bro you’re the best of all best anytime from now very soon your subscribers is going to 100 million subscribers worldwide if you believe comment, I believe ❤❤❤
Oh welldone my brother ❤️🙏🤩
Amen ooo thanks so much ❤️❤️
🎉🎉🎉🎉🎉
Salary advance
Where is Edobabe she is the original Rebecca bring her back ASAP
this new one Sabi pass am
😂😂😂😂😂😂
🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Sokoh where is your first wife
She has retired from the series to pursue her own career pls let’s wish her well and support her
🤣🤣🤣🤣
Humans beings, we are so fucking evil in a fight to be really good...God Help Us
Sokoh, the only wife that works for you is Zinnie, the rest will kill u oh
Bring back the real Rebecca
Even if you people are as old Nebukadeze you should stop giving us old video like old people please please please please please please, o gini?
Stop taking substance before commenting where on earth have u watched this video before or u just want to be noticed by trying to spoil another man’s work ? 😡
Sokolicious 😂😅😂
so you too you hear am? 😂😂
Pls bring back edobabe …… I mean the original Rebecca
😂😂😂
😂😂😂