I thought it’s Sabinus that trained you,how come Emma content has more substance more than yours Nne improve Biko ,you are good,you are talented ,serve us something better than this
Your own talent wetin you use am do? Please stop this nonsense, na una dey make person go into depression. Encourage him or if you don't have something good to say just shut up. Mumu
@@WattoFx Who is this insignificant minority why not ignore my comment and say your opinion,when it is a crime for me to air my personal perception,Ndiara mind your own business,say your own don’t tackle me else you are gonna learn the hard way
This guy never talk wetin e dey give all these women wey we no know😂😂😂😂😂
Na really God prepared compound 😂😂😂
Hahaha 🤣🤣 warisdis 🤣🤣
The way that lady dey do hand gesture like sabinus is golden 😂😂😂
You fling away your file because of food 😂😂😂
Person wey no see food chop...get gun???😂😂😂.... this story no clear
Ihn quickly fling da ihn file, as em gue am food 😂🤣🤣😂 great love ❤️ from 🇸🇱🇸🇱🇸🇱
This category is Mr Lyfe's special series where he acts out his face me I face you fantasies
Did I call you to come ? 😂 Bro this neighbor series enter!!! We want more 😂
Your skits are topnotch
Na bless Compound oh 😂😂
Mr lyfe chop life abeg
😂😂 that guy wan spoil show for Mr Lyfe
Lol person done die for matter wen no concern him wahala 😂😂😂
You dey give my guy puna?? Her puna go thick sef 😂😂
No be Peculiar pepper soup 😂
😂😂😂
First to watch from Cameroon. Much love❤
Ulu papa you no well at all 😂
Kee him spirit too 😅😅😅😊😊
God abeg o 😂
Balthazar of Nigeria 🇳🇬
hahaha omg , this is funny N nice
Mai God 😂
Imagination wan kee Mr. Lyfe, u go sha wake up one day from this your sleep
Thsi Mr Life ehn God Abeg 😂
Olu papa worldwide 😊
Did i call you to come ?😂😂😂
This compound
How much b house rent
omo this ur compound de be pass😂
😂Are you sure you will make heaven?
She fe pami ni
😂😂😂😂😂
Who's the first fine lady on wine? 😊
Next time, no dey put mouth where dem no call you
😅😅😅😅😅
Drop location of this your compound o😂
This your neighbor 😂
Wats going on here 😂
He don kee am
First to comment
I thought it’s Sabinus that trained you,how come Emma content has more substance more than yours Nne improve Biko ,you are good,you are talented ,serve us something better than this
Your own talent wetin you use am do? Please stop this nonsense, na una dey make person go into depression. Encourage him or if you don't have something good to say just shut up. Mumu
@@WattoFxnor mind the ēwē 😂
@Anthony okezie na 🐐 u be 😅
@@WattoFx Who is this insignificant minority why not ignore my comment and say your opinion,when it is a crime for me to air my personal perception,Ndiara mind your own business,say your own don’t tackle me else you are gonna learn the hard way
@@raymonddayo7487 Yeeeeeeees ,C Ronaldo na goat 🐐 2 ,all the great men are goat but who are you ?
😂😂😂😂
😂😂😂
😂😂😂😂