I made some observations here... MrCals is the owner of the apartment used mostly for HK.. Now friendship is not by force but if Davewinks actually wants the friendship back then he needs to do more than just making videos and say he wants peace. My suggestion would be, set up a new account for MrCals if he doesn't have a new one already, use your money and boost the account with his permission o, then post the old videos you guys did together and start doing more videos. While on this those celebrities that were on the old account would still join the new one and like everything is good. I believe MrCals would calm down and be ready to work together again once you start any of these. Na your guy. If it sounds too stressful then free the friendship and move on
We been dey manage native doctor series,una wan interrupt am start this P-Square series How did davewink get this recording ?he posted this episode Does it mean davewink went there with a camera man?
This content don cast since 😂😂😂 how camera take follow them come, even enter the house sef, then come they tell the guy to off the camera meanwhile the camera man follow them come inside the house😂😂😂😂😂😂
Omo who be this pastor sef and omo i feel this whole thing is staged sef cuz something wey be say na where person dey put food fr table u dey talk rubbish 🗑.
If an Instagram account is disabled or deactivated it can be restored nah All this fighting each other and making videos doesn't just add up, except if truly it is a content
@@i.d_noble_247 Na you wey no wan wise na. 2 men claim say dem dey fight and dem get time to dey video every fight. Na you be the real mumu. When dem finish this one, make dem go back to ebelebe otukpanchaye
I have been in such a situation before and I can tell Dave is innocent, stay away from calculus after this. He's not a friend
na skit
Even the Oga whey una hire for come act this episode no know for preach 😂
I made some observations here... MrCals is the owner of the apartment used mostly for HK.. Now friendship is not by force but if Davewinks actually wants the friendship back then he needs to do more than just making videos and say he wants peace. My suggestion would be, set up a new account for MrCals if he doesn't have a new one already, use your money and boost the account with his permission o, then post the old videos you guys did together and start doing more videos. While on this those celebrities that were on the old account would still join the new one and like everything is good. I believe MrCals would calm down and be ready to work together again once you start any of these. Na your guy.
If it sounds too stressful then free the friendship and move on
This new content is not giving at all
Go back to Native Doctor we dey manage am
i tire
Two of una dy mumu too much o...see pastor lines dy weak😂😂
Calculus abeg leave the account to go is not the end of your success abeg remember say nah your guy no dey vex like that is not good bro
I like the content 😅
So finally this thing na prank😂😂
The way the guy push the pastor comot ehn 😂
😂😂🤣 that part funny
In violence we forget who we are;. Think , communicate,meditate.
Why Una go change Una content na 😒
That shrine own make sense pass this one
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Nearly small pastor for laugh 😂 come out of character 😂 let’s be going
So the Camera man is always on guard
and so believe this
When did what places food on my table become worldly ?
We been dey manage native doctor series,una wan interrupt am start this P-Square series
How did davewink get this recording ?he posted this episode
Does it mean davewink went there with a camera man?
Why una dy always know when to start video 😂… good acting
Shey this one na Pastor abi content creator 😂😂
Where una carry this "pastor" from? It's like na his first time acting. He dey blow una cover.
Pastor dy laugh
Him fit still ask him babe
Abeg ebelebe otupantaye make sense i
Baba make una go back to shrine acting this is rubbish fighting over account
This content don cast since 😂😂😂 how camera take follow them come, even enter the house sef, then come they tell the guy to off the camera meanwhile the camera man follow them come inside the house😂😂😂😂😂😂
Is this content too?
Omo who be this pastor sef and omo i feel this whole thing is staged sef cuz something wey be say na where person dey put food fr table u dey talk rubbish 🗑.
Why can't you fight back if you know you are not guilty
na skit na make camera on
😅😅 thus whining don dy serious o😂
Let them tell him what you did to the account in making them disable it, seems they can show where the account is been disabled
If an Instagram account is disabled or deactivated it can be restored nah
All this fighting each other and making videos doesn't just add up, except if truly it is a content
lol it makes no sense, your account has been disabled. Unless this is a hype for your new ig lol 😂.
What is the actual purpose of posting?…. Videos?
Government will soon investigate this matter then you see there's a lot you guys need to answer. You guys need to end this if it's not a skit...
This Una acting never finish??
If Una act finish make Una tell us all this are acting
I will just unfollowed both of you
Cuz this drama is not making me laugh 😂
Content people and acting
Dave if this guy come destroy anything wey you dey use again please try fight back he's not that stubborn okay
na skit.why Camara is always on
This is just an online content. The content has some element of violence, and it’s not interesting at all .
This skit no sweet
make dem dey deceive self
No be skit mumu
@@i.d_noble_247 Na you wey no wan wise na. 2 men claim say dem dey fight and dem get time to dey video every fight. Na you be the real mumu. When dem finish this one, make dem go back to ebelebe otukpanchaye
You’re loosing fans by this seriously
You loosing fans by this seriously
This thing no be skit oooooo carculus dey calm down oooooo e get why
When did what places food on my table become worldly ?
Swears
Them don get many comments and view pass the other skit
@@amadiko1299 I swear