Bob and John, honestly you guys bond is unbreakable.... Trust me Bob, if not for the love John have he will never take the *RISK* to carry that lady out to the car...... Keep it up both of u guys🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉
This lady was fantastic.I am one of your favorite now.Please send me your information on how to always contact you.I am a 66yrs retired man.I love you and untouchable .
Awuoooooo, poor John, my heart nearly dropped for you. Sorry, John this prank really got to you, sorry about that, always watching you from Canada with much love ❤❤❤
😂😂🤣🤣 John don crie eyes red, bob you too much after untouchable na you, you both are kings of pranks, i can't stop watching you and untouchable contents una too much. Twale baba o
You know since after the problem between John an untouchable I always fill sorry for John I was very mad at him but seeing him now he was humble it just a manipulation from the witch lady ❤
Bob2funny, nothing do you at all. Carry go with your prank. 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂. I feel for John. You people will not kill me. 😂😂😂😂😂😂. The taxi driver say carry your lovena go 😂😂😂😂😂😂😂😂.
You go explain tire oooo, because no evidence😂 The driver sef nah special character!
You dey ask me, I dey ask you, nah who we go ask?
Angel is really a great actress ,more grace and wisdom to you all
Do anyone heard John asking Bob when you dey start carry woman??? 👂👂🤞
This shows how respectful their relationship are
Yes that's what he said
I swear laugh wan kill me 😅😅😂😂😂😅😅. John na Jesus junior brother 🤣🤣🤣. Jesus Jesus Jesus 😅😅😅. Sorry john. This one enter john body wotowoto😅😅
😂🤣🤣🤣 Taxi man say em finger print dey the body 13:51 carry ur lovina go 🤣🤣
John bad guy. He say if na house, dem go carry her go throwey 😅
NA TRUE TALK NOW
Woooooow bob u just made my day ❤❤ from Cameroon❤❤❤❤❤
Bob2funny well done,kudos to the taxi guy he acted professionally.i can’t stop laughing 😂 😂😂.John so sorry as e dey pain u,e dey sweet us😅
Bolb de greatest prank STAR ❤❤❤❤❤❤❤❤,after my boss untouchable,u are de next
Bob and John, honestly you guys bond is unbreakable.... Trust me Bob, if not for the love John have he will never take the *RISK* to carry that lady out to the car...... Keep it up both of u guys🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉
John laughter is a good person,I pray that God Almighty will help and bless you all.
You people don dey act movie,dis one no be prank again,good act
Bob2funny the taxi 🚕 guy is good for acting
You are right
Hahahaha no let Nigeria hear me and you carry your lovena 😂😂😂this one sweet me o
The young lady did an amazing dead lady..
😂😂😂😂😂😂❤❤❤ this is very funny like seriously the girl try❤
See d way he dey shout Jesus 😂😂😂😂
you guys made my day i am watching from namibia🤣🤣🤣🤭🤭
Untouchable coach u well 😂😂😂😂😂😂
Poor John, this was tough, it will take John days to recover from the shock.
This driver don finish work..... 🤣🤣🤣🤣😂😂😂😂😂😂
Anytime john shout I dey remember sam loco 🤣🤣
O moo boy this prank get wait bob2funny nah bad guy.nah through storing be this chaaii,the best of bob2funny prank I Love this prank
The lady Sabi work I swear
Taxi man finish work😂 carry your lovina😂😂😂😂😂 jusus oh my belle 😂😂😂😂
Omo wahala laugh wan kill me 😂😂😂😂😂😂John even cry like a baby 😂😂😂
No No No the shock is too much for John
Bob2 hide your bom bom😂😂😂we want rich😂
John carry your lovina comot😂😂😂😂
This was a good one...well done John
This lady was fantastic.I am one of your favorite now.Please send me your information on how to always contact you.I am a 66yrs retired man.I love you and untouchable .
Awuoooooo, poor John, my heart nearly dropped for you. Sorry, John this prank really got to you, sorry about that, always watching you from Canada with much love ❤❤❤
This is the highest and most dangerous prank i have watched so far. Bob untouchable thought you well. Jerry from Cameroon
I swear this one enter well well 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
😂😂🤣🤣 John don crie eyes red, bob you too much after untouchable na you, you both are kings of pranks, i can't stop watching you and untouchable contents una too much. Twale baba o
John dey make me laugh seriously
Omo ehn John na Jesus junior brother ooo, carry ur lovina comot 😂😂
Lol 😂 this taxi man is so funny lol 😂
From Ghana hey come and see the whole house, this the best prank so far, so good. But you can kill person oooooo. Greetings to John
Lovina 😂😂😂😂. Bob,nice one. Wotowoto. John has been getting plenty wotowoto this time. From devil angel to Bob. May God strengthen you John.
Bob your own is coming prepare ooh
That taxi driver na better actor. 😅
The texi man is very funny he said carry ur lovina😂😂😂😂
This is wotowotoo prank 😂😂😂😂😂 John lafta don collect wotowotoo
😂😂😂😂😂😂 John lafta u really make my day I laugh taya
You na my brother even you still go prison are go still and visit😂😂😂😂😂😂😂
Laugh no gree me ooooo
😂😂😂🤣😂😂😂😂😂🤣🤣🤣
Bob them no dey use death play 🤦♂️ abeggggg
Jesus!!! I no fit laugh!! You finished John😂😂😂😂😂😂😂🎉🎉🎉
😂😂😂😂😂😂😂
I can't just stop laughing 😂
😂😂😂😂😂😂😂😂
omo john u they fill am😅😅
Laugh wan kee me 😅😅😅😅😅😅
King of prank 😂😂😂😂
John is so handsome, I felt his pain when he stated crying.
Johnlafta still handsome in crying 😂😭😂😭😭
Inside prank you dey put phone for speaker 😂😂😂
😂😂😂😂 Them wan use laugh kill me ooo Bob, Johnlaufter and the taxi 🚖 driver 😂
John you are too innocent to do this prank stuff.
😊😅
I swear
And johnlafta acted very very well come on john this is heartbreaking prank by bob2funny
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 John sorry just calm down, do him back 🤣🤣🤣👏👏👏👏
Omo this one mad 😂 ooooo
this taxi man wan kill me with laugh😂😂😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂 I can't stop laughing at John 😂😂😂😂
Bob2 you too much 😁😁🤣🤣
I love how real this is 15:21 bob finish John ooh here
John like to shout 😂😂😂
John this one really enter your body😂😂😂😂😂
Bob2funny why you make John cry. He’s to fine to be that upset. 😂😂😂
You know since after the problem between John an untouchable I always fill sorry for John I was very mad at him but seeing him now he was humble it just a manipulation from the witch lady ❤
😂😂😂 I feel for John
😂😂😂 the driver say you dey ask me l dey ask you na who we go ask 😂😂 Carry ur lovena commot 😂😂😂 call ue bobby
🟣9jah🇳🇬 rain sef.Em do like sey they send am😂😂😂.
Just started raining 4m no where🤣🤣🤣
I can't even stop laughing 😂
Wow Bob, Johnlafta loves you so much
Bob2funny good job 😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂 John chia pure heart 😅
This prank have me laughing so hard 😂😂😂😂😂😂I give this prank 💯you get John real good he feel like jump out of his pants 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Omo ehn dis prank enter ooo see John face 😂 especially wen he was shouting Jesus Jesus 😂😂 i have watched dis prank video more than 3 times today 😂😂😂
script from Nollywood. Well done! 🇬🇭
John is a strong guy oo,see the way he carry her
So Johnlafta sabi cry like this? I laughed sote tears dey commot for my eyes.
Ghai,see as John dey cry like 4 years chird oooo😃😃😃
Bob you are a bad and wicked guy 😂😂😂😂😂😂😂
But, make una take it easy on the way u prank each other to Avoid when something serious happen , they will think say na prank
Wunna rehearse for where to prank John so. Everybody come serious like say. 😂
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 Bob una wan kill me oooo😂😂😂😂😂😂oh my God ooo
Chai, this thing enter John body
I even cry with him 😢 😭
Best prank of the month,👌bob2funny you are too much thanks you really made my day.....
One of the most expensive phrank so far.
John I challenge you to revenge
Bob2funny, nothing do you at all. Carry go with your prank. 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂. I feel for John. You people will not kill me. 😂😂😂😂😂😂. The taxi driver say carry your lovena go 😂😂😂😂😂😂😂😂.
😂😂😂😂😂😂, innocent John, bob2funny you too much, this one enter you wotowoto
John John John how many times have I called you? Be very careful don't be quick to trust people weather good or bad.
John should have put his head on the girls chest to hear her breath!
The boy. is good boy
This driver took risk oooo
What if John had heat that man in order to escape 😂😂😂😂😂
Both of them are content creators, he has share in the show, if not he is big enough to hit that driver and run away.
Good one 😂😂😂
Very funny 🤣 John sorry ooooooh😅😂😂😅😅
Wonderful prank Bob.
😂😂😂 These one make taste chaaaaiiiii Johnlafta has received it woto woto