SO EVEN IYORE YOUR FRIEND NOR GO FIT TALK TO YOU MAKE YOU HEAR? IYORE BETTER RUN OOOO. RITA EVERYBODY DON KNOW YOU OOO, YOU NOR GET LEVEL.. NA YOU TAKE PERSON SONG PUT COPY RIGHT NA YOU STILL DEY BEAT THEM PUT, NA WA OOO
Na hairworld wa you de use take de curse Esther be the First woman wa born or marry Destiny? Abi na him be the only man wa don marry 2 wives before ? Abeg talk another tin wa go enter ear jare .
Make you enter house Rita
KOKOBIRI GET SMALL SHAME UHUNDAN OF THEM ALL, EWOBI.
HAIRWORLD ABEG COME OUT SAY YOU NOR SUPPORT THIS CURSE WEY RITA DEY TALK OOO.. RITA JUST CONTINUE DIS YOUR BUSINESS OOO, IF YOU STOP, NOR STOP OOO.
SO EVEN IYORE YOUR FRIEND NOR GO FIT TALK TO YOU MAKE YOU HEAR? IYORE BETTER RUN OOOO. RITA EVERYBODY DON KNOW YOU OOO, YOU NOR GET LEVEL.. NA YOU TAKE PERSON SONG PUT COPY RIGHT NA YOU STILL DEY BEAT THEM PUT, NA WA OOO
Na hairworld wa you de use take de curse Esther be the First woman wa born or marry Destiny? Abi na him be the only man wa don marry 2 wives before ? Abeg talk another tin wa go enter ear jare .
NOR MIND her, she be wan dance go Hairworld side , hair world drive her away fasttttt.
Enter House Rita, you Talk too much, you are Not a good Person
You said the truth
U nor get topic again, ritauhuefo