Ayra Starr - Rush (Nektunez Remix)

แชร์
ฝัง
  • เผยแพร่เมื่อ 14 ต.ค. 2024
  • Ayra Starr - Rush (Nektunez Remix)
    Ayra Starr - Rush (Nektunez Mystic House Remix)
    Rush Mystic House Remix
    For more quality music subscribe here ➡ bit.ly/sub2thvbgd
    Join our telegram chat ➡ t.me/+twwgIQrJ...
    ✖ Stream / Download:
    open.spotify.c...
    ✖ Follow Nektunez:
    / nektunez
    ✖ Follow Ayra Starr:
    / ayrastarr
    🎤 Lyrics:
    Mmh Ah
    Ta-ta-ri
    Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri
    Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa
    Ta-ta-ri
    Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri
    Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa
    Ta-ta-ri
    Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri
    Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa
    Ta-ta-ri
    Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri
    Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa
    Mmh ah
    Sabi girl no dey too like talk
    Animals dey in human form
    Padi man, nobody like work
    But you must hustle if you wan chop
    E no finish, dem wan fight us
    If them dey run, dem no fit catch up
    I no dey form say I too righteous
    No come dey form say you too like us
    Me no get the time for the hate and the bad energy
    Got my mind on my money
    Make you dance like Poco Lee
    Steady green like broccoli
    Steady on my grind, no wan hear what they wan telly me
    Kudi na my fantasy
    Dem wan dey check if my tap e no rush
    But e dey rush (e dey rush)
    E dey rush well, well, e be much (e be much)
    Na God dey make my tap, e dey rush
    The kind money we touch, yeah
    E dey rush (e dey rush)
    E dey rush well, well, e be much (e be much)
    No be hype, everybody dey crush
    There's no dulling with us (there's no dulling with us, oh)
    Pa-pa-ri (oh)
    Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (no dulling with us, oh)
    Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
    Ta-ra-pa-pa-ri-pa (no dulling with us, oh)
    Jofunmi Japata, I dey go Ghana (yeah)
    You never touch, you dey form papas (yeah)
    Which kind money we never see before?
    Kosi elomi, got me feeling I'm the one
    Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje
    You can't count my grace
    I just dey my lane, my lane
    Me no get the time for the hate and the bad energy
    Got my mind on my money
    Make you dance like Poco Lee
    Steady green like broccoli
    Steady on my grind, no wan hear what they wan telly me
    Kudi na my fantasy (yeah, yeah)
    Dem wan dey check if my tap e no rush (yeah)
    But e dey rush (e dey rush)
    E dey rush well, well, e be much (e be much)
    Na God dey make my tap, e dey rush (yeah)
    The kind money we touch, yeah
    E dey rush (e dey rush)
    E dey rush well, well, e be much (e be much)
    No be hype, everybody dey crush
    There's no dulling with us (there's no dulling with us)
    'Cause e dey rush
    E dey rush well, well, e be much
    Na God dey make my tap, e dey rush
    The kind money we touch
    E dey rush
    E dey rush well, well, e be much
    No be hype, everybody dey crush
    There's no dulling with us (there's no dulling)
    Yeah, yeah
    'Cause e dey rush
    E dey rush well, well, e be much
    Na God dey make my tap, e dey rush
    The kind money we touch
    E dey rush
    E dey rush well, well, e be much
    No be hype, everybody dey crush
    There's no dulling with us (there's no dulling)
    Yeah, yeah
    Ta-ta-ri
    Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri
    Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa
    Ta-ta-ri
    Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri
    Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa
    Ta-ta-ri
    Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri
    Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa
    Ta-ta-ri
    Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri
    Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa
    THE VIBE GUIDE - Your guide to the latest music trends.
    ➡ / thevibeguide
    ➡ / vibeguide
    ➡ thevibeguide.net
    ➡ / thevibeguide
    ➡ / thevibeguide
    ➡ / thevibeguide
    Send your submissions to tvgsubmissions@gmail.com
    #ayrastar #nektunez #house
    Tags:
    rush remix,
    rush remix ayra starr,
    rush remix ayra starr nektunez,
    rush remix ayra starr tiktok,
    rush remix tiktok,
    rush by ayra starr remix,
    nektunez ayra starr,
    ayra starr nektunez,
    ayra starr nektunez remix,
    ayra starr rush nektunez remix,
    nektunez mystic house remix,
    rush mystic house remix

ความคิดเห็น • 27

  • @thevibeguide
    @thevibeguide  3 หลายเดือนก่อน +6

    Love at 1st listen

  • @TdMMusic
    @TdMMusic 3 หลายเดือนก่อน +2

    Good vibes

  • @Snowitten
    @Snowitten 3 หลายเดือนก่อน +2

    Monday vibe and much love

  • @User-55114
    @User-55114 3 หลายเดือนก่อน +3

    Good song

  • @asteros4320
    @asteros4320 3 หลายเดือนก่อน +4

    Who came from shazam?

  • @Toca-roblox769
    @Toca-roblox769 3 หลายเดือนก่อน +1

    Good

  • @thevibeguide
    @thevibeguide  3 หลายเดือนก่อน +9

    Where are you from?

  • @Toca-roblox769
    @Toca-roblox769 3 หลายเดือนก่อน +2

    Wow

  • @JaynaJay-uy7tl
    @JaynaJay-uy7tl 3 หลายเดือนก่อน

  • @yasserbelaguid1130
    @yasserbelaguid1130 3 หลายเดือนก่อน +2

    اول واحد

  • @BlazeIsOPBro
    @BlazeIsOPBro 3 หลายเดือนก่อน +1

    live plzzzzzzzzzzzzzzzzzz

  • @memetugabum
    @memetugabum 3 หลายเดือนก่อน +1

    Make a video with my song please!

  • @Sakupen322
    @Sakupen322 3 หลายเดือนก่อน

    Hello, the author of the channel, please do not abandon your channel, as many have done, sooner or later at least 1 video that you release will gain views , and yes, ask for that message

  • @XanderDelello-zq5kw
    @XanderDelello-zq5kw 3 หลายเดือนก่อน

    First

  • @XanderDelello-zq5kw
    @XanderDelello-zq5kw 3 หลายเดือนก่อน

    First