Sisi Quadri & Nepa Boys
ฝัง
- เผยแพร่เมื่อ 13 ต.ค. 2022
- The top matches of the Champions League, the English Premier League and all the best tournaments in the world are already taking place!
Bet on your favorite team and win big money. October is full of interesting football matches!
Follow my link in the description, register, enter my promo code “NepaBet” and get your bonus 55,000 ngn - ตลก
Link:
1xbet-bonus.pw/nepabet
😂😂😂😂
Abeg do video with Londoner too
@@musamubaraq2304 they’ve done it
Lol,,, 😂 u guys don jam agbako
I swear to god 😂😂😂
@@musamubaraq2304 😊
Who come here because of sisi kodri 👍 he nailed it 📌 this guy na legeng I swear 💯
SisiQuadri no dey disappoint me 💯🤣😂😆😁😊
Sisi quadri is so exceptional, I don't know where he get this talent
In the middle of the night, I’ve been rolling and laughing out loud 😅😂🤣. This is a great combo. But wait ooo how on earth is Sisi Quadri getting all these abusive and hilarious statements 😅
I love this three, Nepa boys yaff jam person wey pass them, cant stop laughing out loud
Rest in peace Sisi Quadri 😪🕊️🕊️🕊️🌹❤
Nepa boys you need an award for this I swear this is a great combination
Sisi I don't know where he got this talent May god bless you all
Laff nearly killed me, tnk u so much guys
Wow! This is great talent God bless you NEPA BOYZ
Day of retribution for NEPA Boyz. Dem jam their match today
sisi quadri kill the role 💯
Sisi Quadri and Nepa boys banger to ju Knock out lo🔥😂🙌🏻
I have to pause my food to watch this😂😂,,Nepa Boyz Ori n tayin oo😂😂💕
Now this is more like the comedy the fans can relate to, not the previous English one, bless up brothers, this combination with sisi quadri is the best❤️❤️❤️
I have watched this video more than ten times and still laughing 🤣🤣🤣🤣🤣 God bless you guys.
Nepa boys you do pass yourself
Sisi no dey disappoint 🤣😂
I really love this 3 together, so funny 🤣🤣😂😌
Sisi qudiri like querell more than fight oo 😂😂😂😂ozain and kamo wahala be like bicycle for una two oo 😂😂😂 caretaker 😂😂😂😂😂 caretaker isonu😂😂
For the first time nepa boys pass their boundary 😂😂😂
Walahi
Dem
Jam am this time
😂😂😂ozeni u don see person wa pass u 😅😅😅
@@thomaskiller8684 thanks sir 👍
Sisi quadiri c'est le meilleur 😂😅😭😂😂😅❤️🇳🇬
Laff wan kill me 🤣🤣🤣 sis quadri be calming down now 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
I never watch 1/4 of this skit buh i know say this combo go BRUTAL 🔥
The best of your videos. Keep it up.
I swear I enjoyed this like mad🤣🤣🤣🤣🤣🤣 I watched it twice and I still laughed so loud that my neighbors were asking me what was going on... God bless you guys 😍
More than 10times
Anytime you are with Sis quadri always caption your video with DON'T WATCH WHILE EATING 😂😂😂😂
Nepa finally met their equal...wetin I dey talk self, abi dey met their master for eebu😂
This thing sweet me pass chocomilo😁
But ozain you always proof you know how to insult people this is your master
Hahahahahaha sisi quadri the legend.
Great job, I love you guys
This is really funny
You deserve an award on this.
Dem don jam agbako.NEPA boys jam wetin pass dem.see wahala.
Nepa don jam agbako🤣🤣🤣
I laughed and headache catch me😂 ozain and kamo send my paracetamol money🙈
Can't stop laughing 🤣✅💯 sisi quadri mapami naa
May JAH continue to strength ya 🙏🙏
Already liked before even watching
Na today you meet person wey mad pass you ,sisi quadri show them,nice one guys
Nepa boi finally jam really AGBAKO
Gaan
When you meet your boss
NEPA boys don meet the person wey pass them,sis quadri na bad person 😂😂😂😂😂
Naso
This is the Guy. I wish to see you together. Enu ja Waya!
Honestly Sisi Quadri is wow! I'm Still laughing 🤣😂🤣😂🤣
Can’t wait 😮
See as ozain humble..werey don jam him master. Make I continue watching
Keep it on bro we love you❤
I swear I like this tow mad boy
This guys are so good
My Favorite
My mouth hurts from the laughing🙌😂
Sisi quadri dey try oooo
U guys finally jam it sis Qudri why is too much 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
You guys am watching this in the middle of the night oo 😂😂😂😂
NEPA bois... run for their life 😂😂😂🤣🤣
Nepal boys meet the person that is greater than them sharp mouth qadri is a grate shaper mouth man
I think he need awards ooooooooo
Great job
🤣🤣🤣🤣 Sisi Quadri will not kill me
Sisi quadri I love you so much
Jesus Christ 😂sisi quadri knw dey carry last ...una collet part1 part 2 woto woto 😂😂💔 bad market 😂
NEPA BEST
Fantastic 😂😂😂
Omo!!! I'm yet to watch this finish, but I don laugh tire😂😂😂
Nepal boys finally meet person wey Sabi insult pass them😂😂
O brutal gaan
Nepa boys pass boundaries
Boss pass boss
I'm rolling 😂 OMG...I don laugh tire😂
Sisi quadri no dey carry last
Perfect combination 😂😂😂😂😂
May his gentle soul Rest in peace. What a talent gone?
😂😂😂 i can't stop laughin all this guy's ee 🤣
May sisi qodri soul rest in perfect peace
I swear i can't stop laughing
Laughing till i tired 😂😴😂😂💯💯💯💯😀😁
Na confirm agbako🤣🤣🤣🤣
If na me be nepa boys I no go do this job again.... Ahhhhh!!!! Epe yi ti poju now 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Bro I swear you funny pass crazy
Sis quadri is a nightmare 😆 🤣 😂
Nepa boys finally meet wrong person 😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂
Wallahi I can't stop laughing
Kudos to you guys
I sure say this thing get part 2 😂😂😂
😂😂😂😂
This sisi qudir mad like...... 😂
This boy is sooo funny
Nepa Boys you meet your master ooooo. I don laugh 🤣🤣🤣 tire
Haaa ozain you get boss ooo this is your boss
Sisi quadri dey calm down..ur blood too dey always hot
Last last Asiri Sisi Quadri TU 🤣🤣🤣🤣
😂😂😂
Nepa bois don gam there Boss for ebu 😅😂
Power pass power
Oga Nepa letter run for sisi Quadri lol
This is so funny 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
😅😅😅 thanks you guys ❤
Great 😂😂😂perfect equation 🤙🤙🤙
Very nice
Much love 💝😘😘😘😘❤️🤣😂😂😂♥️
God catch ozain today 🤣🤣🤣🤣
Nepa boiz mapami nau
No be small thing oh Nepa boys met their match today
Good
😂😂😂😂😂sisi Quadri don abuse Nepa boys tire.
Hahaha I don faint o 🤣 why you ppl no wait for Sisi Quadri
Nepa boiz later meet there boss 😂😂😂😂
Rip sisi