Aswear 😂😂 Nigeria be a whole mood 😂😂of a country. I just dey wonder how they get their selves happy untop this hardship 😂😂😂😂. Big ups my brother Nigerians ❤😂
Hahaha 😂🤣😂😂😂😂 this first guy no go kill me with laughter with his demonstrations... Him say " wetin dey worry me I no dey sing let me change the sing oo".... I believe the 3rd guy tongue na half, abi him dey use their language dey sing the song 🤷😁
My chest ooo🙆🏻♀️🤣🤣🤣jojo Abeg where u for dey see all dis werey??? The worst part be say na most of dis people wey no fit sing d song go still dey mock Davido say him no get voice 😞 what a life 😅oh sorrow 🙁
Nawa ooo Una too do ooo😂😂😂😂😂😅 Especially the third guy😂😂😂 baba switch to Chinese one time 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 I thought i have seen it all😂 this guy on brown sing remix for another remix🤣🤣🤣 Oh chim😂😂🙆 Omo no be small remix i don hear for only this ogechi remix🤣🤣🤣🤣🤣🤣💔😂😂💔💔😂😂
jojo i must say this is the real remix of ogechi na davido nor sabi remix am the people did a great job in the remix but wait oooh where you for dey see them self lol😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
See the way I take run come here I must finish this video 🤣🤣😂😂🤣🤣😂🤣🤣😂🤣🤣😂🤣🤣😂 Laugh no just gree me this night 🤣😂😂😂😂😂😂🤣😂🤣🤣😂🤣🤣😂🤣😂😂
Lolz oh chi chi oh chi chi Jesus nah yuu be my papa
As you make me see today lol😅garter here 😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂😂 I think say only me hear am
😂😂😂😂😂😂🎉
Omor I'm laughing 😂😂😂😂 for today all thanks to you 😂😂😂...
Really appreciate 🥰
Nothing pain me pass the way Jojo dey dance to thier rubbish 😂😂😂
Aswear 😂😂 Nigeria be a whole mood 😂😂of a country.
I just dey wonder how they get their selves happy untop this hardship 😂😂😂😂. Big ups my brother Nigerians ❤😂
The way JoJo helps them dancing nonsense 😂😂😂😂😂
May God forgive you
JoJo how on earth do U manage to keep Ur face straight??,guy I would have died of laughter😅😅😅😅
😂😂😂😂😂😂😂I swear 😅😅😅😅😅😅😅😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Hahaha 🤣😂🤣🤣🤣
I swear
Exactly my point 😂😂😂😂😂 I wander how this guy no laugh 😂 na Wetin day surprise me
@@KateAngelina-c9e lol steez composure 100p
The most funniest part he dey even follow them dance😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
That one dey give silence performance 😅😅😂
People don craze for Nigeria 😂😂
If there's any way I can like twice.... cos you're giving real content 😂😂
That woman dey sing calabar song😂😂
Thank God say pepper nor dey banga soup wey I dey lick 😂
O chi chi o chi chi jesus..... because of you I see today 😂
😂
Honestly this one got me rolling 😂😂funny people
Hahaha 😂🤣😂😂😂😂 this first guy no go kill me with laughter with his demonstrations...
Him say " wetin dey worry me I no dey sing let me change the sing oo"....
I believe the 3rd guy tongue na half, abi him dey use their language dey sing the song 🤷😁
The fourth guy nah pocole broda the guy sabi dance Ewo 😂😂😂
Hahahahahah iff I see this jojo with his micro. Oboy na to 🏃♂️ 🏃♂️ 🏃♂️ run ohhhh
My ribs ooooh 😂😂😂😂😂
These people murdered the song.
I swear jojo will not make heaven 😂😂😂😂😂😂😂😂 but then I can’t believe I laughed naked into my landlord room see you guys next time 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
My chest ooo🙆🏻♀️🤣🤣🤣jojo Abeg where u for dey see all dis werey??? The worst part be say na most of dis people wey no fit sing d song go still dey mock Davido say him no get voice 😞 what a life 😅oh sorrow 🙁
Omo...see remix
Talent jus full everywhere 😂😂
una mind no go touch ground🤣🤣🤣🤣🤣
They came from China. Laugh Wan kill me here. Tears dey comot from my eyes.😂😂😂😂
Abeg alcohol they that head phone 😂😂😂😂
It's the first guy for me 😂😂
Abeg is the third guy deaf and dumb😂😂
Omor
People wey de normal for this country no plenty 😂😂😂😂😂
😂😂😂😂 everybody the mad for this country Nigerian
Jojo you're not nice. And your composure is a solid. I could have died of laughter. 😂😂😂
My heart wan tear 😂😂😂😂😂 Jojo hahahahah your facial expression is something else😂😂😂😂😂😂
Omo am tired ooo😂😂😂😂😂😂 my rib dey pain
The first guy and the third guy dey give Chinese remix 😂
I done laugh tire...... I observed that alot of people are enjoying the song but few know the lyrics
The Third Guy Wey Werey, See As That Guy On Brown Clothes Dey Look Am Like Mumu😂😂😂
The abacha woman use onion write No Time for her bucket check well 😂😂
Jojo de try o
I no fit control myself here o 😅
Wetin dey happen here 😂😂😂😂. Abeg give them there flowers 🎉🎉🎉ooo
And the fact that they are boldly dancing to the rubbish baffles me a lot fr😂
Even my 3yr old daughter is laughing so much..omo Jojo how do cope holding the laughter😂😂😂😂😂
That girl say ogechi don carry belle😂
Davido and co come carry ur people oo😅😅😅😅😅
Davido supposed arrest all these people 😂😂😂😂😂
Jojofalani, hot water pured me as a result of laugh, honestly I couldn't help myself. So so funny. Your video always make my day. Keep it up bro.
😂😂😂😂😂 I wander how this guy no laugh 😂 na Wetin day surprise me
Omo the fourth guy, the people for him back just dey laugh
Port Harcourt people no go kill me 😂😂😂😂
My chest ohhh
I almost laugh all my intestines out i swear Jojo you dey try o 😂😂😄
Hahahahahahaha my belle. Abeg make our artists dey try open mouth dey sing make we hear wetin Dem dey sing. Hahahahahahaha
Jojo you don do me bad thing today 😂😂😂😂
God abeg oo 🙏 how on earth are you not laughing Jojo 😂😂😂😂
😂😂😂 someone should help me my head oooo my stomach 😂😂😂
😂😂😂😅😅😅😅😅😅😅😅
Jojo ooo,I refuse to die of laughter 😃😅😅😅😂..
You won kill me,who even give you grace to maintain like this
I hear o chi chi oh chi chi Jesus😂😂😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂 Jojo you've finished people with laughter today oh 😂😂😂😂😂. This episode is the best for me 😂😂😂😂😂😂
The gospel version that's where l'm dying 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣💔
The first man don mad bfr nothing you fit tell me😂😂😂
Chai ogechi don suffer for una hand😂😂😂😂
No go fall Abacha Ooo, 😂🤣 See Abacha Ooo 🤣😂🤣
Nawa ooo
Una too do ooo😂😂😂😂😂😅
Especially the third guy😂😂😂 baba switch to Chinese one time 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
I thought i have seen it all😂 this guy on brown sing remix for another remix🤣🤣🤣
Oh chim😂😂🙆
Omo no be small remix i don hear for only this ogechi remix🤣🤣🤣🤣🤣🤣💔😂😂💔💔😂😂
I don laugh tire😅😅😂😂
But, nah pH u dey oooo Rumuosi for that matter 😅😅😅
They have successfully murder ogechi😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Aswear 😂 the Jojo guy fool pass dem all😂😂.
De way he make his face saf 😂😂😂 be funny
The guy with the blue shirt was speaking Chinese 😂😂😂😂
Pls a like for me plsss 😢😢😢
Omo how do camera man with stand and focus without laughing 😂😂😂😂😂 if me I can't hold my laugh 😂😂😂😂😂😂
Even jojoba sef de try no to laugh. See as he serious
Them don remove him laughing gland 😂😂😂😂😂😂😂😂
Jojo and the camera man e bi like say una dey chew NO LAUGH PILL before doing this video. I can't imagine how una keeps straight face.
The camera man don laugh tire 🤣😂
LoL 🤣
Jojo no go make heaven 😂😂is the seriousness for me
Please I need more of these,,,I forgot to eat my food because I was laughing uncontrollable 😂😂😂
Omo I'll do justice to this song in 2 seconds 😂❤
Jojo ehhh😂😂😂🤣🤣🤣
Ojichi Ojichi Jesus 😂😂😂😂😂😂😂😂
My chest ooo😂😂😂😂😂😂😂😂 naa waooooo some people too do oooo
That first mummy nah from Russia 🇷🇺 😂😂😂😂
😂😂😅 Abegooh my ribs OOO Jojo wan kill me
The guy in the blue shirt added Chinese to the song ooo
Jojo ma wetin you dey find, you don see so ooooo😂😂😂😂😂😂😂😂
Ogechi Jesus... you don make me see today😂😂😂😂
This is one of the reasons I started following you 😂😂😂
I love the way they were having fun despite having signing nonsense 😂😂
Nobody normal for this country again o😂😂😂😂😂😂😂😂
The 3rd guy dey speak french😂😂😂
Abeg ba Chinese dem deh sing 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Wetin dey happen 😂😂😂
I can’t believe I’m laughing out loud by 3am😂😂😂😂
Omg!! Wetin be this😂
Jojo you be bad person 😂😂😂😂😂
I told hubby i need to go to Mr Jojo Page that i want to laugh here i am rolling on the floor 😂😂😂😂Chaiii God Abeg Ooooo 😅😅😅
I no know watin jojo tell them wey make dem dey sing rubbish with passion! 😂😂
Oh chi chi o chi chi Jesus.. he come turn am to gospel song
That is the best part of this video 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
jojo i must say this is the real remix of ogechi na davido nor sabi remix am the people did a great job in the remix but wait oooh where you for dey see them self lol😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Silence performance 😂😂😂😂
Oh chi chi Jesus... na you be my papa, God you go safe me.🤣💔
Jojo you be Werey normally 😂😂😂❤️
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 Omo this made my day,I laughed so much,they wanted to bring rope to tie me bcos I was listening with ear pods
Shey na this song way I know them dey sing?abi na another remix 😹😹
😂
Ogechi!!! finally turn many to madness😂😂😂😂
The main in black t-shirt and shorts and green face cap no go kill me
😂😂😂😂😂😂😂😂 oh my God if you are sad come u are invited to laugh 😃 😀 laugh away your sadness 😂😂❤❤❤❤❤
The day you go give my mama that headphon 🎧 for market, na that day instablog go carry our matter 🤣
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
This remix come sweet pass the mean song
Nigerians can love song and hate the lyrics 😅😅😅
I no sure say nah Nigeria this guy dey 😅😂😂😂
I no sure say nah Nigeria this guy dey 😅😂😂😂
Na full crase people full this video 😂😂😂😂
I really miss this singing show😂😂
😂😂😂😂 how could the presenter have held himself from laughing 😂😂😂😂