HAPPY ANNIVERSARY OLE IDUMOTA DAY
ฝัง
- เผยแพร่เมื่อ 5 ก.พ. 2025
- TODAY IS DEDICATED TO OLE IDUMOTA DAY ALONE AJOKE OMINIKUN OBO OLE SCAMMER WATCH , I NEVER GET YOUR TIME AT ALL WILL CONTINUE WITH YOU LATER NA ONE BY ONE I GO DEY INJECT YOU 😜😜🤪 SO BURN ALL YOUR ENERGY FINISH ,WHEN YOU DONE REST NA THEN ME I GO START WITH YOU SEE THOSE YOUR ERU WAY YOU DEY FEED FOR YOUR SHOP AYE AWON YEN TI BAJE OMI ADAGUN NI AWON YEN , THEM NO GO COMMOT FOR ONE PLACE BECAUSE YOU DONE USE THERE ASIKII FINISH WON TI DI KOROFO NINU AYE , SO I NO GO EVEN ANSWER THEM KOROFO LAWON YEN , THERE OWN PASS AKEEM OLORI ERU OWN 🤣🤣🤣WON MA SHEY ERU LABE KU NI MAMALAWO OF BODE THOMAS OGUN PO😂😂😂😂🤣🤣.
Queen mother ❤❤❤❤ keep going you are the best!
Ahhhhhh! 😂😂😂 @Nigeria TV, which level be this again na! 😂😂😂😂 You come turn musician upon Ole Idunmota Anniversary 😂😂😂
All musical instruments on me, to start your own band 😂😂😂
I like your analysis oh, but you this Nigeria TV, you’re a real Ijogbon! Lol 😂😂😂
Honestly, I'm not supporting any one of them, but trust Lizzy, she can do more than this.
Joo ma gba bullet nitori owo oooo!!!
Hmmmm!I don't know why she still have the pride to speak publicly or social media.Lady eleepe buruku.Olorun ooo!!! let her curses go back to her.Its toooooo much.
You can imagine!
All that is doing this god will disgrace them ijmn amen
Lizzy is loved .Keep hustling.
Loved by idumota people 😂😂
Queen mother for reason love you always ❤️❤️❤️
You are all enemies of progress, Oloriburu ni gbogbo yin