Akpororo your theory about the witches is good. Poor people de blame witches and rich people de thank God. So why the witches no make rich poor, i beg just go look for wetin de do you and no blame witche people.
Witches go be you PA kai akpororo😅😅 ha eh get one joke wey say he cracks he said if witches marry wizards and then come Born ashawo who go come sleep for house in the night😅😅😅😅 first to comment
Anywhere u see this two combination akpororo and destalker 😂 forget ur belle go burst😂😂😂😂
Akpororo your theory about the witches is good. Poor people de blame witches and rich people de thank God.
So why the witches no make rich poor, i beg just go look for wetin de do you and no blame witche people.
Person wey the shout we are outside don go match poison 😂😂
One thing about akpororo is that he can tell you the same joke ten times and you will laugh your ass out that ten times😂😂😂.
I respect him for that
Telling you Manh...😂🤣,you know am..
Honestly 😂😂😂😂😂
Akpororooooooooooooo - him and man 😂😂 say man dey tell am say he dey try 😂😂
Akpororo I love your videos am from Sierra Leone
Akpororo the best stand up comedian right now
E carry belle like turn table, that part weak me 😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂 akpororo is very funny
@@mathewrening3650 very funny 😁 his face alone is comedy 😂🤣
Money good ohh... see as akpororo come polish 😅😅
Ok
Dat is, d guy come fineeeeee
He carry belle like turn table 🤣🤣🤣🤣😅
😂😂😂😂
This is the late, ooh for worry is live.
This one is on repeat
Oh my God 😂 Akpororo is back, it's seems someone has talked sense into him
He is funny please
At some point he was repeating jokes but he is good abeg.
This was really intereating... Akpororo is still in the game
I just they laugh like fool here 😂😂😂😂😂😂😂😂😂. I ❤️ 😍 💖 ❣️ 💕 Akpororo so much 😅😅😅
Which day Akpororo starts to dey do raw jokes like this?
I'm surprised
That's what's he's known for
Akpororo Abeg ooooo😆😆😆😂😂which one hold the fan 😂
Okpororo always funny🤣🤣🤣🤣🤣🤣
My mentor akpororo I salute you boss
You are good bro
Witches go be you PA kai akpororo😅😅 ha eh get one joke wey say he cracks he said if witches marry wizards and then come Born ashawo who go come sleep for house in the night😅😅😅😅 first to comment
Nobody ooooo 😂😂😂
❤❤❤I love this guy
The fire is coming back, I can seriously see that
Okoko we dey here😂😂😂😂😂 no be child's play. We get everything copy write
Funny forever...if e dey e dey
😂😂😂😂 crayfish and red oil 😅😅😅😅😅😅
Make Una let ashawo breath 😂😂😂
The king him self very funny 😂
Abeg which again be turn table belle?
Akpororo’s body though 🤭🔥
Akpororo the man 😊
He is the number one comedian in Nigeria,
They are all good. Okeybakassi is on another level though.
@@bonifidetruthsayer bakassi is the OG
Am so so happy to nat
My fav 😂😂😂😂😂
Very nice 👍
Normally Akpororo na Comedian😂😂😂😂 strong Entertainer… BTW First to comment everytime 🥰🥰🥰
😂😂😂😂😂😂😂😂😂. I don faint 😂🤣😂🤣😂🤣😂😂🤣
😊😊
I wan laugh die God akpororo na craze 😂😂😂
Akpororo the king of comedy 😂😂😂😂
Akpororo so good!!🏆
Akpororo wan kill person 😂
You be like lekeleke 😂😂😂😂
Wetin bro s. Apos dat your strong flat Yash abi na warri dance
U dey game with native.........!
Reapeated joke over the years. Them na dey pay u well
Funny guy
baba u too Good abeg
Best comedian❤❤❤
Who done good, done good
Dis akpororo too Dey liee😅😅😅😅
Lol 😂😂😂 akpororo
I no fit stop to laugh
🤣🤣🤣🤣😂😂love you A
Akpororooooo!!!!!!!!!!!!!!!!!!!
Okey bakassi is the real king
make we no lie akpororo needs to update his joke's.
Factsss!
Well I agree tho. Buh he's good 🔥🔥🔥
True
You mean am?
Is it update or upgrade?
Akpororo alone na comedy.
akpororo is the best abeg...omo, I Don laugh tire
Akpororo is the best
This guy is good aswear
the roro king well-done daddy
You are too good I don laugh my belle shatter 😅😅
My role model of crazy
Lmao 😂
Akpororo1😂😂😂😂😂
First to comment and like on this video
Hold the fan
Interesting
Akpororo na cruise
I too like akpororo😂
Hilarious 😂
I love you
Money is good. See how he make nice.
Laughing so hard here
Make my even 😂😂😂😂😂😂
😅😅
❤❤ I love you akpororo
Asuu de on strike we de write jamb 😅
Loving you bro
U gat me on this
Very funny
No be lie oo
Please who knows the song he sang 14:54 🙏🏾🙏🏾🙄🙏🏾
Help me out
Very funny man 😂😂😂😂😂
😂😂😂😂
Lol
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
😂
Akpos baba
😂😂😂😂😂😂😂
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣😂😂😂😂😂
Sir how can I work you with you people sir
Ommo😂😂😂😂
😂😂😂Bro you good 😅🫵🏾
Yes please👍👍👍👍👍👍👍👍👍👍👍👍👍👍👍😍😍😍😍😍😍😍😘😘😘😘😘😘😘😘😘😘😘😘😘😘😘
♥️♥️♥️♥️🦅🦅🦅🦅
😂😂😊
i swear down. he funny die
Nigga is too good ❤
First to comment please pin 📌
😅
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂👍👍👍👍👍👍👍👍👍👍👍👍👍👍👍👍👍👍👍👍👍👍👍👍😍😍😍😍😍😍😍😍😍😍😍😍😍😍😍😍😍😍😍😍😍😘😘😘😘😘😘😘😘😘😘😘😘😘😘😘😘😍
This guy is repeating jokes
U go try downgrade your problems make the joke sweet for your ear 20 years to come