Moses Bliss - E Dey Flow [Official Video] x Neeja, Ajay Asika, Festizie, Chizie & Son Music
ฝัง
- เผยแพร่เมื่อ 27 มิ.ย. 2024
- Watch the Official Video for E Dey Flow performed by Moses Bliss, Neeja and A-Jay Asika featuring Festizie, S.O.N Music and Chizie.
Available on all Digital platforms:
mosesbliss.ffm.to/neeja_ajaya...
Connect With Moses Bliss
x.com/mosesblisslive
/ mosesbliss
/ mosesblissofficial
Lyrics:
Chorus
E dey flow
Oil for my head dey flow
No be wash oh
If u check am
U go know.!!!
Blessings choke
From my head
Down to my toes
No be joke oh
Even for my face e Dey show
Verse(Neeja)
I no fit count
I no fit count oh
The blessing of God
Upon me life oh
See as my life
E don balance oh
Na the grace of the lord
Taking me high
(Oh oh oh)
Verse(S.O.N)
No be fantasy
Ur love is my reality
The anointing
Dey break the yoke
All of dem Dey believe
Say my God no Dey bobo
The way you pamper me
Steadily oh
Surprising me constantly oh
Boosting my energy oh oh
This ur love no be fallacy oh
Even the blind can see oh
Wetin u do for me oh
E dey flow
Oil for my head dey flow
No be wash oh
If u check am
U go know
Blessings choke
From my head
Down to my toes
No be joke oh
Even for my face e Dey show
Verse(Ajay Asikaa)
The oil flowing steady
Comot the boy from trenches
Hilux no fit park my blessings
I Dey on God
So I’m never stressing
“No ooh”
Verse (Festizie)
Falala Falala
Under the umbrella
I get eternal life
Me no fit suffer
My daddy Ogaranya
E put the oil for my head
Verse (Chizie)
When I look around oh oh
Everything I Dey see
Just Dey make me believe say
Oil Dey my head oh
As u see me Dey shine oh oh
Sapa and me be like bread and tea before
jehova help me oh
Verse (Moses Bliss)
Now I don Dey select
Odogwu na my connect
All of my songs
Just Dey make sense
Oil Dey my head oh
Na the word I Dey confess
Wey come Dey make e me the best
Who God don bless no man contest
Oil Dey my head oh
Chorus
E dey flow
Oil for my head dey flow
No be wash oh
If u check am
U go know
Blessings choke
From my head
Down to my toes
No be joke oh
Even for my face e Dey show
E dey show
Flow, flow, flow, flow, flow
Oil for my head dey flow
Flow, flow, flow, flow, flow
Oil for my head dey flow
#MosesBliss #EDeyFlow #OfficialVideo - เพลง
Thank you for all the love
If it’s flowing in your life, hit the like button 👍🏼
You guys are good 💃🏽♥️🥰
My favorite guy from this clique
No be joke
I swear...
You guys are such a a great team❤️🙌🏼🤗
Thank you
I am Hindu, but I studied in a Christian school. They never imposed Christianity in us. My Christian friends would have a subject called Christianity while we guys would just have moral science. There was a church outside my school, where I would go to pray along with my friends. I love Jesus.
Jesus loves you, too.😊
Thanks for sharing dear. May Jesus love come through to you dear and may you receive Him🙏.
1st Ghanaian to watch this video, like my comment 👍🏽
Me also
Me too
Me too
I am here
Hahaha
My Ghana 🇬🇭 people let’s gather here 🎊
😘
We dey 🎉🎉🎉
Our in law is always on 🔥🔥🔥🔥🔥
Powerful
❤
South African brothers and sisters in Christ let's gather here🔥🔥🔥🔥🔥
M-most handsome
O- optimistic
S-super good at singing
E- enthusiastic
S- super funny
B-beautiful
L-good listener to God’s word
I- impassioned
S-sweet
S- supportive
You nailed it❤
Waoooo😊😊
Wow 🎉🎉🎉🎉❤❤❤
Yes ❤
❤❤❤
Christ Embassy members gather here let's give God praise for this wonderful artist 🙌
This is Beautiful ❤️😊. God bless you all ,body of Christ 😊.
❤❤❤❤
Hallelujah ✔️✔️✔️✔️
Whoever reading this, I prayy that whatever you're going through gets better and whatever you're struggling with or worrying about is going to be fine I wish you the best of what life has to offer.
Thank you Jesus Christ 🙏🇬🇭🇬🇭
Amen 🙏🏿
Who else can't stop repeating the video ❤❤❤🔥🔥🔥🔥🔥
🔥🔥🔥
Me here🎉❤
Me oo
Same here 😂 might just do a cover😂❤
I Dey here
MOSES BLISS NEEEJA AJAY FESTIZIE CHIZIE and SON never fail .This is about to be the no. 1 trending song
Oil for my head dey flow 🙏 🙏 🙏
Glory to God ❤
Sometimes i sit back and i thank For Nigerians🙏🙏❤what is the body of christ without these great souls Jesus is using 🙏everyone who is in this Journey to heaven in one or the other God has used any of to draw you close to him 🙏God bless Nigeria
Representing Jesus and keeping 100% vibes. Love it.
If you felt goose bump all over u while listening to this song give me tumb up
🇳🇬 First Nigerian to watch this video after many Nigerians have watched: Like my comment o 🤔😅
I will join the spotlight nation soon by Grace. Miracle no dey tire Jesus
From Ghana 🇬🇭 ❤leaving this comment so anytime someone comes to watch the video or likes I’ll come back and watch
It's really flowing
Ride on @mosesbliss and the group ❤❤❤❤
This is a powerful song I have been listening to it since it was released and it blesses my soul every time I listen to it. Minister Moses Bliss and spotlite nation keeps on blessing me ,,their songs teach me my true identity in Christ Jesus.
Eyen Akwaibom, we will support you till thy kingdom come. We got talent
😊😊
Moses bliss will not stop surprising us with afro Gospel!!!! This is incredible sr❤❤❤
Dear Lord your love is not a fallacy...oh yes!❤
One day this too shall be mine Testimony, as i continue to connect with the true an almighty God, staying in his school of the spirit and learning of him that when he ships me out I'll make him proud and many will experience his goodness through me....
They tarried and they waited upon the Lord come ya oya lets celebrate them and pray for them as the lord continue to lift them higher in jesus name Amen.
BEAUTIFUL video.
Handsome men who love Jesus.
Please Cameroonians should gather here❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤
PRESENT
Na we this🎉
👏👏
As you enjoy this song I pray the blessings of God flow in your direction as you we about to 3nter July let there be testimonies for all. Jesus is Lord Ghana 🇬🇭
I can't thank God enough.. This year sickness, sapa.., but in all he's been faithful... Cause i left Nigeria for my studies was brought back very ill... I can't thank God enough abeg 🥺💖🥺 . Is it his healing, his success, answers to prayers, his love, his MERCY, or his FOEGIVENESS?! E TOO MUCH 😭💖💖💖🌹❤
He’s just too much😭❤❤❤❤we thank GOD for your life dear🙏🏾🙏🏾
🇬🇭🇬🇭🇬🇭🇬🇭🇬🇭 are here oooh to support our in laws
Glory back to God for this new hit, Uganda 🇺🇬🇺🇬🇺🇬 well represented
Waiting from Zambia Lusaka 🇿🇲🇿🇲🇿🇲🇿🇲
Liberians come in board. Wow, you all are blessed!! Thanks New Generations!!!!
Zimbabweans...let's show love❤. This is a masterpiece!💯
One Big African Family.
We are all fully represented here 🤣😅😂😀😂😀😂😁🙏🏽🙏🏽🙏🏽.
Amen 🙌 🙏🏾 ❤
Awesome masterpiece 👌 ❤
I was jamming to this song on Sunday going to work and got hit my a driver who didn't stop at a 4 - way stop sign. Thank God it wasn't a bad accident. Thank God for the oil of protection 🙏🙏🙏
BLESSINGS A FLOW🇯🇲🇯🇲🇯🇲🇯🇲🇬🇧🇬🇧🇬🇧in JESUS NAME HALILUJAH AMEN 💃🕺🏽💃🕺🏽💃🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉
Minister Moses infarct God has really blessed you this very classic video very beautiful the song is soo sweet with nice lyrics you are changing the gospel to a . different dimension keep on the going higher with your boy's I don't know what to say the lord will reward you kindly ❤❤❤❤❤❤😂😂😂😂😂❤❤❤
So proud to be Christian. I bless God for saving me ❤
Kenya let’s gather here 🇰🇪🇰🇪🇰🇪🇰🇪🇰🇪🇰🇪🇰🇪
❤❤
❤❤❤ from+254
❤❤❤
I really love your song may God bless you and you alot on Favour and grace in your song l really love you Moses Bliss and your lovely wife marie wiseborn
So amazing, thank you for following Jesus and giving us amazing gospel songs. ❤❤❤❤
Sierra Leone gather here 🇸🇱Father MOSES BLISS
Zambia gather and see the blessings of God 😊
I was waiting for it since yesterday am in Zambia 🇿🇲 am blessed sir
@Moses bliss 🎉the divine oil is flowing
"No be wash ooh, if u check am you go know"🤩 #edeyflow
Yes God is too faithful to fail us. Praise the lord hallelujah.
This is talking about me,thank you Jesus 🙏
E dee flow.we cannot pay God For giving us life. Thank you our father in Heaven. Wonderful Songs. Moses bliss you are Great
I've been playing this song repeatedly ❤❤❤❤, E dey flow.. thank you Jesus
Blessing flow from my head up to my toes... I love it 🇰🇪🇰🇪🇰🇪
Oil for my head Dey flow 🔥🔥🔥🔥🔥🔥
Who comes here everyday like me❤❤❤
Jesus sweet oo😇🥰, see Jesus boys as dem soft😊
Someone like my comment please so whenever I see a notification I’ll always 🥰🥰🥰🥰🥰🥰🥰🥰🥰
E dey flow!! Amen 🙏🙏 Moses Bills May the Anointed on your head never runs dry!!🎉🎉, God bless you and your team.💃💃💃❤❤
Oil dey flow all over me no be joke oo❤💯
Great song🙏🏽🙏
I am from ETHIOPIA....,,,,AND I LOVE THIS SONG
Finally,glory be to God, 🙏
The Boss Mosses part goes too far into my heart ♥️. I love you from Togo
je suis 🇬🇦🇬🇦 et je découvre la music gospel Nigerian et j'aime tellement ce que j'écoute ❤❤
All Africans gather here🎉
The type of vibe that makes me love gospel more😩♥️♥️♥️♥️♥️
Waiting from Cameroon 🇨🇲🇨🇲🇨🇲🇨🇲🇨🇲🇨🇲🇨🇲
is it just me or is Min. Ajay's voice mad ❤
We love Moses Bliss Music 🎶
Love this song
❤❤
Master piece
Oil dey for my head
❤❤
Spotlight fans don't disappoint. This video is happening. Thanks for blessing us with such an anointed song
My Cameroon brothers and sister's let's gather here. This song has made my mood and day. Sir #mosesbliss @mosesbliss i'm a Gospel Minister and Young Music producer, You inspire me alot through your Spirit filled songs.. I'm currently working on my new single.. God bless #edeyflow
Of course edey flow. it has to show. By the faithfulness of our God. Thank you Lord Jesus
This is God given talent for the gospel
My guys i celebrate you wuna 🙌🙌❤️❤️❤️🎉🎉🎉🎉🎉🙌🙌🥰🥰🥰
My Uganda 🇺🇬 people..are we here ..amafuta kuva kumute❤
Walai ❤❤❤
Gfj🎉❤❤
Come on South Africans let's support and love them ❤
Moses, You Never Dey Disappoint...
More Blessings ❤🎉
This is beautiful.
blessings choke o,
the way God pampers me steadily ehhhheeen
This midnight is gonna be a banga
Thank you Jesus 🙏🇰🇪🇰🇪🇰🇪
God bless everybody that will watch this video ❤
Amen
waiting from Zambia 🇿🇲🇿🇲🇿🇲
Me too !
😊😊
Thanks for your likes
Zambia we don't disappoint
Zambia kuchalo🇿🇲🇿🇲
Festizie’s verse in every song sweets my body 😍😍
I am a huge fan of his. He is so good
Oil dey my head and e dey flow🙏
So much love♥️ from Akwa Ibom 🇳🇬🇳🇬
Pamper me steadily 😊❤❤❤❤chai God too sweet
Wow I love this song chaii Jesus E dey flow 🙏🙌🙌
I love the song so much. You all did amazingly well👏👏👏👏 May God keep blessing you all efforts in His Kingdom works in Jesus Name, Amen🙏 More and more grace brothers🙌
blessings flow upon your lives in Jesus name from 🇫🇷 🙌
I can't wait for the hit.💖💖🥰🥰
Festizie's line ❤😘😍🔥🔥
That song you listen to with this wide smile.😁💃🤗
Anyone from the United States listening 🇺🇸🔥
Me please
We’re here ooooh
I just can’t stop dancing to this song
Liberian in the US & home let's gather here this is epic
Thank you. God bless you. Watching from Uganda 🇺🇬
❤❤❤❤God bless you spotlite nation, More grace in Jesus name
Bénédictions et grâces pour MOSES et SPOTLITE Nations ❤❤❤❤
Fine boys wey love Jesus 🎉🎉🎉🎉
The blind see through the eyes of the comprehension of God.
Always Delivery. More Heights. Oil dey flow
What a wonderful song
E go flow for our head ooooo🎉🎉🎉🎉
Festieze flows is 🎉🎉🎉🎉
I love neeja verse and festizie but all of them delivered ❤