OFFERING BOX (APOTI ORE) - Officer Woos | Woli Agba | Dele Omo Woli
ฝัง
- เผยแพร่เมื่อ 11 เม.ย. 2024
- Officer Woos is at checkpoint. He encounters Woli Agba Ajewole and things go south. Find out what happened next
PLEASE SUBSCRIBE!
This is the official TH-cam channel of Officer Woos.
Also subscribe to my second channel- OFFICER WOOS TV
FOR ADVERT PLACEMENT
📧 contactofficerwoos@gmail.com
--
#Officerwoos #ramadan #ramadanmubarak #ramadanspecial #ozain #NigerianComedy #comedy #funnyvideos - ตลก
😂😂😂😂
Th Th Thank you for watching. Ki Ki Kindly like, comment and subscribe.❤
❤❤❤
Done ✅💯
We are here in the comment 😂😂😂boss
You too sabi baami
Wooos no go kill me ooo😂😂😂😂😂
Woli agba fans
Hit the like button
Let’s Woliagba Fans Gather Here We Have An Important Meeting😅😂😂
Really 🌚
@@Pelumimedia yes ooo concerning the offering box wey officer Woos took away😂
Yes ooo, Treasurer is around but Woli agbavno wan gree give me the money to keep
Daddy woos must be in church on Sunday 😂❤.. Baba odunbekun must know sey daddy sabi officer
Swears 😂
True talk! Daddy must invite Officer Woos
I no say woss go dance 😂😂😂, he no fit resist music
Woos nah Baba werey ❤
I swear
Officer Woos, never saw this collabo coming... 😂😂😂😂
Can this turn to episodes???
Ibadan loves you!!!
The white handkerchief wey him use tie his trouser self no be small thing 😂😂😂😂😂
I legit opened my mouth when the offering box disappeared in real life😂😂😫😫
Mobile offering box 😂
Thanks for the upload Officer Woos.
I love the character (Prophet) so much.
Now I don't understand the language of his current videos.
He made me laugh 😂 on the video where he was winning souls for christ by fire and by force.
Dele no go kill im Baba ooo... Se na officer woos im supposed go call 😂😂
You should know that woil no dey use offering box 📦 dey play 😂😂😂
😂😂😂 this video sweet pass my relationship rn
For real 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
E show for ur comment😂
🤣🤣🤣 This combo of officer woos, dele amd woli agba is too hot, i don laff tire nice work everyone
I watched this video 10 times today 😂
Loooose wetin, make I loose temper abi my mind 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂4:10
Wahala for offering box😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Wow, nice combination ❤❤❤❤❤
We want more of this o😂😂😂
I’ve watched this video more than 7 times now and it still feels like it’s a new one 😂……
Members sef no Dey okay so how pastor wan well lol😂😂💔
Officer woss don give woli agba hypertension😅😅😅
Daddy this offering box will not kill you ooo😂😂😂😂😂
More GRACE SENIOR MAN I LOVE YOUR COMEDY I'M A VERY BIG FAN SIR
Mission accomplished 😂😂😂😂 keep the great work guys u make me happy today more blessing.
Woos na Erekere your brother.
Officer 😅😅😅😅i dey enjoing you😅😅😅
Love this boss man
From WhatsApp
One of your family
Love the two of them 🥰💝
His weird reaction when he didn’t find the offering box lol 😂
Me I wan toast you for comment section o, you fine o
The church members they know correct 😂😂
Woos Dey use style to dance 😂😂😂 he no fit hold am again 😹😹😹
Nice one wooos❤❤
The kind style wey woos use start his dance made me laugh😂😂
If prophet Jeremiah catch u. 😂u dey steal dancing style of papa😂
May all of our dreams come true
You get bad mouth
Woos is olopa okunkun 😂😂😂😂😂❤❤❤❤❤
Wooos you are a mad man 😂😂😂😂😂
So hilarious 😅
I love you guys so much. Well-done and more Grace more wisdom in Jesus mighty name
That's the ending for me 🤣🤣🤣🤣
Woos You Later Achieve It.
U look cool inside that car
Interesting ❤
Eiii God 😅😂
Omo lol…. Una too much Abeg I don laugh tire Kilode Omo this combination bad 😂
I cast you and behind you!! No no no no nonsense! Oluwa ti fi ran mi😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Ehhhh 😂
Well done to you too
Se Ala fe pa mi
Woos you will not kill me
I no fit laff 😂😂😂😂😂😂 officer Woos you’re too much
omo igbo is in soup...officer woos watch your back
Nice,lovely combo ❤❤❤❤
Let your fire come down 😂
Oluwa ti fi han mi😂😂😂
May our good dreams come to pass😂😂
This is best Combination so far
Woos you are so good ooo ❤❤❤❤❤❤❤
First time woos no de say god no go Shem us oooooo
We paid for two people 😂😂😂😂only God know where woss,pastor remote use to get all these cloth they use to wear
You're so such a good man
I’m going to enjoy this!!😂
Love this 😂
Mission accomplished 😂😂
Really nice ❤❤❤
😂😂😂 lovely
😂😂😂
😂😂😂❤❤❤
Bonabo
Woos money 😊
Nice one
See combo 😂😂
O o o moooooo, I I am speechless 😅😅😅😅😅😅😅😅
Yoo fam
Very lnteresting
This is too funyyyyyyy😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Woos ijaya💯❤️
This is amazing so hilarious 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Indeed mobile offering box😂😂😂
Woos Woos Woos ❤❤❤❤❤❤❤
This pastor can dance oo 🤣
We are from WhatsApp o woos 😅😅😅
Amontekun for offering box 😂😂😂
Wahala 😅😅😅
Officers woss😂😂😂
😂😂😂Officer loose...
Ogun go later ja that offering box ni ooo 😂 😂
Am from what's app
😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂too funny
Reason why I get TH-cam 😂😂
When officer woss turn to erekere 😂😂😂😂
Classic 😅😅😅😂😂😂
Woos na baba
Woliiii agba🙌❤
Woos u no go kill us ooo 🤣🤣🤣🤣🤣
Shey dream wan kill me ni 😂
So sweet ❤😂 my woli no dey disappoint
Nice concept woos ❤😂😢
The worst nightmare 😂
😂😂😂😂😂😂
Is the 'Kai' for me 😂