Back 2 back video fit no sweet bro , e better as dem dey calm down arrange am , moreover it's not even easy to do this, I keep myself busy with other stuff if GNEXT drop I'll rush over here
FINALLYYYY!!!! I miss you guys' videos. I know it's not easy but please, try to upload videos more consistently, even if it's every 1 week, like every Monday or Tuesday, something like that sha.
Mourinho Mood na my Mood after that game? I still never understand why Man utd go draw with Liverpool?? I for don counter the game. Omo that game vex me, e just be like sey na set up.😢
Gnext una dey starve us o😢😢 give us more videos oh😢😢😢😢
Back 2 back video fit no sweet bro , e better as dem dey calm down arrange am , moreover it's not even easy to do this, I keep myself busy with other stuff if GNEXT drop I'll rush over here
@WorldBest-uu1cp boss we know say e nor easy but gnext nor fit tire me lie lie last season videos nor dey delay like this. #gnext una too good
I been they think say na only me they notice am
That's true there's been late updates lately
@@Oris-b3e my brother 😂😂😂
But I think say Oga Perez dey settle dem once in a while 😂
Vinicius no go kee me
The Madrid part sweet pass.. when Anceloti says "Vini Bobo" 😂😂😂
Bellingham, Vini Jr and Oga Ancelloti kills it all for today 😂😂😂😂😂
Don Carlo say Money na water 😂😂😂
Today I’m happy u no cook man united 😹😹😹too much
4:50 Ancelotti and Bellingham dey give me joy!!! 😂😂😂
He dey shake body 😂😂😂😂
U dey watch their match dey hala Madrid
😂😂😂
Me
😂😂😂😂,am rolling
😂😂😂😂😂 god-damn
Mourinho the Gambler 😂
Cashout! Cashout! 💔😂😂😂😂😂😂💔
Him no tell you say him bet am o.
Na you talk am o😂😂
😀😀😀
Mourinho is upset Amorin cut his slip
😂😅😅😅
Watching from Uganda ❤
Bellingham and ancelotti dey teach vini scope😂😂😂
I barely comment on anything, but seeing guys renaming City from Etihad to Etigihard. Omo dis one kill me as a City FAN!! 😢😢😂😂😂 dis one weak me
😂😂😂 money na water😂😂
Mourinho no get joy 🎉
FINALLYYYY!!!! I miss you guys' videos. I know it's not easy but please, try to upload videos more consistently, even if it's every 1 week, like every Monday or Tuesday, something like that sha.
Money na water for here, that last part crack me up 😂
Football world suppose recognize you, you're good
Amorim now is speaking pidgin 😂😂😂😂
I miss you guys gnext.... Well done and thanks for the continuous entertainment
😂😂😂😂 Mourinho 😂😂
Why Arnold go dey wear endo shorts 😂😂😂
Mourinho Mood na my Mood after that game?
I still never understand why Man utd go draw with Liverpool??
I for don counter the game.
Omo that game vex me, e just be like sey na set up.😢
1:05 Wait why mourinho dey vex nah😂😂😂😂😂😂
Him gamble against Man U😂😂
He bet his house 😂😂😂😂
That place Bellingham said you sabi cry already got me laughing 😂😂😂
1:28 😂😂😂😂Mourinho Don use him house bet Dey lie give us say na some ppl, no kill ur sef dis one u no Dey in d mood
Money na water for here 😆
Greetings from Harare
Bellingham and Anceloti sha 😅😁😂😂
Let me get my snacks
4:42 😂😂😂 he has finally admitted it 😂 vardrid is a very corrupt team
Gerout 😂
If n'a that one go make you sleep peacefully, anyways hala madrid see you on Jan 12
It's not like those are the real people. It's comedy dude😅
@ndokampius9296 I know nah joke
Monie na water 💦 for here 😂😂😂
How I wish Vini Jnr can watch this 😮😮😮
this really cracked me up" money na water for here"
You can see Jude Bellingham doing the Anglo Saxon Mafia job.😂
You dey watch there match dey Hala Madrid Tf😂😂😂😂😂😂😂
Why una delete una previous video 😢
oga perez de settle them 😂😂😂
He say WORK ON AM😂😂
Money na water 4 here 😂😂
First here 🎉
Abeggi
You sabi cry already… mix am with diving 😂💔
In amorim we stand ❤
4:42 😂😂😂😂
Mounrinho don go bet😂😂😂
I've being waiting for this video 😅😅why one video in 3 weeks nah
Ancelotti voice😂😂😂😂
Finally first😂
😂😂😂😂😂😂 so creative
Money na water for here😂😂
Money na water 🌊
Mourinho ooooooooooo😂😂😂
Hmmm 🤔 Gnext don dey scammed us with one video once a year 😢
Mourhino and gambling 😅😅
U dey watch their match dey hala Madrid 😂😂
Bring more videos
For Oga Perez, money na water for here.
WAIT A MINUTE Oga #GnextStudios? Since when did Real Madrid turn to Arab Money? 😂😂😂
Money na water for Real Madrid 😂
😅😅😅😅😅
Mourinho werey dn lose bet 😅😂😂😂😂
As a united fan I actually dash united two goals and still went Liverpool win 😂😂😂
I love this
😂😂😂😂😂😂😂 no be lie sha
Vamos! Mun/Ars
Which kind devil b dis Bellingham like dis 😅
Money na water for here 😅
Shout out to you guys
Mourinho and gambling 😊😀
Kubala wetin u mean by congratulations on top our draw to Liverpool 😅😅
Amorim scam Arne Slot 😂😂😂
Agent Jude 😂😂
Why taking thins long to post?😢
See now Liverpool don collect wotowoto.....na only God know when we go see the updates 😊
😂😂😂😂😂😂😂 let's see what will happen
Finally
Who is will Smith
When there's Neymar
Money naw water for here
Hala Madrid jooor😂😂
Gnext no de deliver again
First comment 😊😊😊
Money na water 😂
😂😂😂😂😂😂😂 we no de see much videos again oo watin de happen 😞
Gnext you go relax oo
I swear, 2day video make sense
Handicap 2
Money nah water
Hm
Arnold is wearing 66 jersey how is 3 on him here
Amorim or Mahrez
Laugh 😂😂😂
If Manchester United are consistent, they will trash Arsenal 4-0
Because say them wear white u think say na Madrid u they play against 😂😂
Money na water
Amorim naa scammed Slot
First today
Gnext ahswr you be man u fan 😂
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
😂😂
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
So Trent won go Madrid
I already forgot you guys still exist