Why can't Sharon give her self a break? If she's writing like this every market day that means all is not well,this marriage is still very young madam Sharon
All of una go dey chochochoooh!!!! Which dirty appointments for under which government... an SSA is just as any regular government employee... and madam Teresa for you not to know which state he dey do SSA... means your news should be questionable... Na Edo state abi na Delta state? Una go dey just dey drop half DONE NARRATIVE... DO YOU KNOW HOW MANY SSA FULL THAT ASABA? EHN!!! Abi na the 200k abi 300k dem dey pay him he wan take buy business class ticket for him old mama girlfriend go kanada? You know how many SSA WEY PEOPLE KNOW SAY DEM DEY STRUGGLE TO MAKE A LIVING.(The true ones) na only the ones wey dey use JUJU"BLACK MAGIC" DEY MAKE AM FOR PUBLIC OFFICE MATTER...[Coming from someone that we know how the system works] Make una dey use common sense naaaah!!! People wey get the government you will never see them making NOISE... TAKE IT OR LEAVE IT..
I no believe say hunger dey naija, if not people no go get time for other people's lives
You are very correct
Very true
That’s what they are using to keep “busy”, “happy” and forget hunger.
❤❤❤❤
That some problems senior the others 😅The Nkechi blessing lady is beautiful, she can easily get any man she wants please
Hurry 🎉🎉🎉🎉
Make una dey Play, celebrity gi dey make noney from engagements,mtn go dey send u low data sms
Why can't Sharon give her self a break? If she's writing like this every market day that means all is not well,this marriage is still very young madam Sharon
You have no right to tell her that. All is very well with her marriage abeg rest bite belle everywhere
The worst thing u can do to urself is to carry ur private life into social media, Ah! Sorry ooo😅
Lol 😂
All of una go dey chochochoooh!!!! Which dirty appointments for under which government... an SSA is just as any regular government employee... and madam Teresa for you not to know which state he dey do SSA... means your news should be questionable...
Na Edo state abi na Delta state? Una go dey just dey drop half DONE NARRATIVE...
DO YOU KNOW HOW MANY SSA FULL THAT ASABA? EHN!!! Abi na the 200k abi 300k dem dey pay him he wan take buy business class ticket for him old mama girlfriend go kanada?
You know how many SSA WEY PEOPLE KNOW SAY DEM DEY STRUGGLE TO MAKE A LIVING.(The true ones) na only the ones wey dey use JUJU"BLACK MAGIC" DEY MAKE AM FOR PUBLIC OFFICE MATTER...[Coming from someone that we know how the system works]
Make una dey use common sense naaaah!!!
People wey get the government you will never see them making NOISE... TAKE IT OR LEAVE IT..