Chai, i don laf tire😂😂, i can feel his pain, iv had an experience before , but little did she know i have lots of talents that she was looking for, wen she found out ,she came beggin me for leaving me, well of course i couldnt have her back , i told her that i aint doing anytin with her anymore, she was really sad... , i love my life guys!!!😂
I bin know sey las las na to enter studio go collect talent by fire by force.😬Bayo, you try for the song though, singing from the depth of your heart and expressing your pains. Well done.
Good evening , Mr bayo I am one of your big fan and I also want to start making content, and I would like you to give me the pleasure to join your content also.😊
omoh wetin be the second guy IG handle, the guy is good,i suspect he is the guy who sang in those background tracks, nice one!! We love to collabo with him...
All these guys wicked oh, Dem just dey feast on Bayo hustle. Dem don use rapp and lyrics collect all him babe finish 😂😂😂
❤❤😂😂
Honestly I really like watching you guys content from Ghana 🇬🇭🇬🇭 and I will love to see you guys real 😊
🇬🇭🇬🇭
Na that second guy dey sing all dis your background sound track aswear 😂😂😂 I don catch you Bayo 😂😂😂😂😂😂
Obviously
😂😂For Real He's thah one
You are right. Obviously he is the one
Fellow Ghanaians gather here 🇬🇭🇬🇭🇬🇭
❤
We here
We dey
We dey gidigbam
First to comment I really love your videos much love from The Gambia 🇬🇲🇬🇲🇬🇲 bro👊👊👊
Omo bayo don suffer he dey work other man dey chop
😂😂😂
😂😂😂
Bayooooooooooooo the artist 😂😂😂😂😂😂😂😂
These production is so inspiring. You guys are doing awesomely great
Let’s appreciate bayi for the consistency 🙏🙏. He deserves more 😊
Walahi bayo is underrated 😢
This guy is too good
Them dey snatch Bayo babe 😅
Artist of the year😂😂😂😂
I gat u bro ❤ more love
Bayo is a real comedian with 😂😂😂😂
Adey watch u from Ghana 🇬🇭 I love ur. Content ❤️
Watching you live from Ghana that was really good and amazing bayo keep it up ❤
😂😂😂😂😂😂 best artist of the year
Hhhhh Omo I laugh Taya ooo
Na my money I dey use do session 😂
Bayo I swear I too love you, you were so talented 🎉😊❤
One love from kenya...bayo😍
Bayo just dey observe werey 😂😅
Sebi nah rapper you be ?? 😂😂😂 you be rapper 😂😂😂
The oro dey pain am 😂😅
Ndakwemera cyane brother ❤👍
Now we have seen the artiste of the sweet voice behind this production.
Bayo you're too funny 😂😂😂😂
Bayo what can you do to be a good rapper now ...buku mi😂😂😂😂❤❤❤❤
😂😂😂😂Bayo kill me😹😂❤️❤️❤️
It’s lovely thou!
Just met with this guy video’s yesterday and I almost watched all …..nice videos 😊
Oro kan ngbe mi lokan 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 😂😂
Drop the jam baba😂😂
Omoo this guy no go kimme💔😂😂😂
He rap so good 😂😂
E no go better for all the person wey Bayo called friend and neighbor. 😂😂😂😂
Low key bayo Dey sing like old adekunle gold 😀
Good work bros..keep it up
Wahala oo😂
Play this song wey u sing for us la 😂😂
Chai, i don laf tire😂😂, i can feel his pain, iv had an experience before , but little did she know i have lots of talents that she was looking for, wen she found out ,she came beggin me for leaving me, well of course i couldnt have her back , i told her that i aint doing anytin with her anymore, she was really sad... , i love my life guys!!!😂
now I know Bayo is really a comedian
Bayo much love bro from TikTok
Hahahaha 😂😂, Bayo 😅
Top fan gather here ❤
❤❤❤
We are here
Nice movie keep it up bor 😊😊
Bayo go beat pesin o😂😂😂
Nice one bayo interesting❤❤
We need more like this form you bro ❤❤
Watching from malawi
You guys are awesomely àmazing❤
Having something in mind indeed 😂😂
Pls which one be orokan gbemilokan 😂😂😂😂😂 I don laugh tired
❤❤❤ keep up the good work 💖💗💗💓
I bin know sey las las na to enter studio go collect talent by fire by force.😬Bayo, you try for the song though, singing from the depth of your heart and expressing your pains. Well done.
This is the best movie ever
The song self 😂😂
Bayo ,big bro from another map you do all
I like this 🙌🏾🙌🏾🙌🏾👌🏾
Bayo 😂😂😂 you dong enter one chance
Wan fi doremi do oremi😅😅
Interesting
I wan dey use music collect pple babes 😂😂
One love my brother ❤️
I tho love this one 😂😂😂
Good evening , Mr bayo I am one of your big fan and I also want to start making content, and I would like you to give me the pleasure to join your content also.😊
😂😂😂😂😂 bayo singer
😂😂😂😂😂 Bayo eshock you abi
So talented indeed 😂
Una later turn bayo to a singer by force 😂😂😂😂
Dem use talent collect your babe. Go discover your own talent 😅😅
Bayo this girl i love her seriously❤❤❤
No stone am na😂
Bayo please what is the tittle of that your sound track lonely tonight, and who sang it ? I want to download it .
Lol...Bayo don use laugh kee me for here oo
Justice for bayo 😂😂😂😂
Now we kn who de sing for background since 😂
Hello prince Bayo I your biggest Fan I am watching form France ❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤
No be se Bayo don't get talent but his talent na to hunt girl for his neighbour
Moregrace Team bayo 🏆💛🌍
Am still waiting for our TH-cam Plaque award ❤❤❤❤❤
Na only God safe me oo ... For the last part while eating 🤣na only me fell your pain
Vibes❤
Please what's the name music that was playing while the beautiful girl walked in the music
I'm madly in love with it
I remember when this kind thing happened to me doyzee lover boi de singer collect my babe sote😂
omoh wetin be the second guy IG handle, the guy is good,i suspect he is the guy who sang in those background tracks, nice one!! We love to collabo with him...
Bayo na goats ❤
Nice one ohhhh
Omoor😂
Bayo ooooooooh what are u singing 😅😅😅😅😅😅
😂😂bayo no cry 😢
Bayo on the beat🎉🎉🎉
For like a month now na bayo pick up lines I Dey use o 😂 , Anoda one added to the arsenal again 😂
More grace bro
Cool 🔥🇹🇬
This bayo nah .......😂
Follow from togo
I don laugh tire 😂😂😂
Mmm yeah you made me laugh a little too much today
How can I get all dis song pls😊
Bayo stop repeating someones question… ..u do dat almost in all your videos…. Youre very talented and I love ur videos… .. much love ❤
Let me guess you're not NIGERIAN
The second guy actually sabi sing. Abeg wetin be him name.
Bayo😂😂💔