Omo na 40 years I dey go so nor be clothes matter... Just commot your eyes ooo.. SK walahi , na only u dey gee me joy for this Lagos.. For warri everybody dey gee everybody joy regardless
Is not her oo… That’s how women are conditioned in the society oo. A man will work and buy u something and u say u don’t want? Ok bring your own money then
Omo na 40 years I dey go so nor be clothes matter...
Just commot your eyes ooo..
SK walahi , na only u dey gee me joy for this Lagos..
For warri everybody dey gee everybody joy regardless
She dey very ungrateful... More of this skits
In must shout 😂
That girl nah ungrateful human being ooo... Camon 18 of all phone chai better phone wey she reject
Thank God say SK don Dey get views small small ❤❤
Abeg make you dash me the phone i go dey grateful...
S.k you're tooo good 😂😂😂😂
Thanks 😂
Seniorman, ebi like say you don buy new hardhat o! 😂😂😂
Her mind don dey 😂😂😂😂😂
SK oooo .... Thank God say you collect the phone back ooo, na small small you go take buy phone for her full family ooo.... Girls of nowadays 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Boss you be 💯💯💯❤️💯💯📌🔥🔥💯💯
Hahahahhahahahahhahahahhabahahahhahahah 😅😅😅😅😅😅😅😅. Love you brother man
I really learn something from this
If am the one I will just okay no problem give your brother and I will keep hustling for another phone
You want clean me 😂😂
Ahahahahahahaha
Baddest guy
Anyhow u wan do the relationship do am.😅😅 na so the matter just reach😊😊
U no be comedian
Sk make Tecno catch u
Hw much com b bride price
I fit match shadow 😂😂😂😂😂
Na cammon 18 o😹😹😹😂
Senior man the girl get bad character her eyes dey up abeg make she aviod you 😂
I support you SK. Girls of nowadays
Area and baba character sha 🤦🏻♂️ 😡😡 March that boy shadow 🫵🏻🫵🏻😂😂
Abeg no march shadow🤣🤣🤣
Sk change helmet 🤣🤣🤣🤣
You go explain tire no evidence 😂😂
😂❤❤😂😂😂❤
Senior man buy you phone wey dey go 100k u dey vex? Ah nawa o
Sounds abeg make we dey hear 😂
🤣🤣🤣🤣sk to d world
😂🤣
Is not her oo…
That’s how women are conditioned in the society oo.
A man will work and buy u something and u say u don’t want? Ok bring your own money then
She no be wife material and ungrateful person
She resemble my girlfriend 😅😅 same issue iphone iphone 😢
Make ur papa buy u iphone 20 nah
U say 😂😂😂😂😂😂😂
Tell her 😂😂😂