This is a story of Brainjotter being Smalldaddy’s bodyguard, brainjotter fraustrates Smalldaddy in the comedy skit, watch and be trilled , share the video💯💯😂🤪
I pray that any of us watching this comedy right now is blessed both morning afternoon and evening 🙏 regret, disappointment and shame shall not our portion 🙏 we shall win and not fail in Jesus Name Amen 🙏
You will go places. Big ups to you for showing appreciation to the people who play important roles in the background to make things happen but they're not regarded 🙌🤣
This brain jotter na mad man.."oga I fit protect u from bullets but I no fit protect u from suicide" u guys re doing well...🤣🤣🥰👍
If you know you came here because of branjotter say hi😜
Hi
Hi
Hi
Hi
Hi
I pity for that gal ooo 😭
Abeg getat
You go use person wey no get sense do security,
I can't stop laughing 🤣🤣😂😂🤣
Mehn!!! This small daddy song make sense. It's matured
Please song title???🙏
Don't know the title
@@dbesttv82 ssss#s##ssss#s###s#s
@@dbesttv82 song by sister nkechinyere AKA sammy oranugo
🤣🤣🤣🤣 brainjotter will be acting as if he is less concerned
Brain jotter just made my day I can't stop loving him the most funnest guy on earth
E be like say Dem swear for you😂😂😂😂😂💔💔💔💔💔
Brainjotter the most funiest guy I have ever seen 🤣🤣🤣
Sincerely speaking this guy is really funny 😂😂😂I just love him 😂😂
The way BJ stares at small daddy ehh😂😂
Brain Jotter said amen to the prophecy of killing Small Daddy. Like seriously? 🤣
I agree to the first speaker
🤣😂😂😂🤣
I swrs e say Aman once 😂
Omo brain jotter no make me laugh ooh u funny ooh😂😂😂😂 keep it up
Brainjoter na bad man
Crazy two😂😂
Nice Content Small Daddy
Brain Jotter na boy wey big pass him Oga 🤣😂
I remember when brainjotyer told you he will not be able to save you from this 😂😂😂🤣
Small daddy is so cute 🥰
Dem swear for u ,abeg getat🤣🤣🤣🤣
Hi
Keep the pace
Small daddy ; I pay you to work foe me
Brain Jotter: I beg get out Jor!
Hy😂😂😂😂brainjotter star💗💗💗💗
Bj won't you help me 😆😆 make that tin no touch me make I no slap you🤣🤣🤣🤣🤣
Anyone noticed the car wasn't moving at all🤣
De gal was trying to felt sorry for him, she shocked with abeg get out 😌😩😂😂😂😂😂😂😂
He day give me joy 😊
😂😂😂Soo cool
The collaboration is 🔥🔥🔥🔥😆
The way he looks at small daddy while working out really got me laughing
He was like... See dis ball ⚽ I fit just kick an now 😅
@@heelstarr like seriously ee😁😁😁 just asking himsef series of stupid questions 😁😁
😂😂
What I can get it to work eye exam is the difference is that was a good idea to get a hold of you later y I can do
I swr so funny
Lol😂werey po
Sorry.....Abeg getat🤣🤣🤣🤣🤣
BrainJotter Abeg change shirt 😂😂
That shirt still dey OK na dat trouser no good at all
Break dey boot??😂😂😂😂
When u employ person wey pass your power😝😂
Out of all the ppl in this world na brainjotyer u use do bodyguard 🤣🤣
😂😂😂😂😅
LolZ 😂 Brain Jotter na Full Oh!!
Lol🤣🤣🤣🤣🤣🤣 Brain jotter see as you dey fall girls hands
big love from Cemeroon
Wahala episode ooo 😆😆...... If boiz dey like diz eh
I pray that any of us watching this comedy right now is blessed both morning afternoon and evening 🙏 regret, disappointment and shame shall not our portion 🙏 we shall win and not fail in Jesus Name Amen 🙏
AMEN 🙏
AMEN.
Swears na because of brain jotter I dey here
He's got his own music.. Great.. LOL
That car no dey move, 😂😂😂
No pure me spit, make i no give you blow for eye oo😅😂
Brainjotter keep it on 😂
Brain jotter wan kill me oo😂😂
Watching from Zambia
It's like going to Egypt to Host Crusade 😳 Title... Egyptian you see today you shall see them no more 🤣🤣🤣
🤣🤣🤣
Na that Background music 🎶🎶🎶🎶🎶 de kill me
The thing sweet die.
Abi na me one likam?
Am here 4 brainjotter 🔥🔥❤❤😍
Brain jotter wetin follow for his package? Lol. The brake dey for the boot hahahaha
My favorite smalldaddy
Omo...i love this two guyz😅😅😅😅😅
Watch behind the scene here
th-cam.com/video/MdBiGAY2TUo/w-d-xo.html
Mad o🤣🤣 wahala be like Bicycle!!! 🚴🏾♀️🚴🏾♀️🚴🏾♀️💨
E be like say Dem swear for you 😂😂😂😂😂❤❤❤
Abeg getat after that slap nahin for me😂😂
Brainjotter won't u help me... Common get out.
Brainjotter come and tell me where the break is. E dey for d boot🤣🤣🤣🤣🤣🤣😂😂
Emotional damage 😂😂😂😂😂 good evening 🌆🌆 sir
This small daddy na paw paw 2.0😂
Even the person way Dem dey pity, still tell her Getat 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
brainjotter no get joy
Good work
Love from Liberia 🇱🇷
Brainjotter abeg small smalloo😂
This bodyguard is crazy😆
This song is beautiful😫😍✨✨✨✨🙏🏾
Hi
Name of the song
Song by sister nkechinyere nwaobasi AKA sammy oranugo
Brain jotter is effortlessly funny.
Effortlessly is the word lmao
This is a friggin gem!!!🤣🤣🤣
The way BJ dey look am self
This na wrapper got me😆
This brainjoter na cultist..... 😂😂😂
They fax the car was not moving and he said did you want to kill me got me 😂😂😂😂😂🤦🏾♂️
the way helookz at small daddy 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Brainjotter ooo 🤣🤣🤣
I swear this guy too funny. Keep it up
I swear 😂😂
So funny I love this guy
Brainjotter my guy 😂😂.. we dey here for u
E just be like say mee brainjoter 👋👋👋👋 slaps his boss 😂😂😂
Very fantastic episode wow
Shout to those shaking the car whiles it was supposed to be moving.
I thought I was the only one who noticed it? 😁
I thought I was the only one that noticed it😂😂
😅😅😅😅😅
Me just tire Lexus nur just dey move 😂😂😂
You will go places. Big ups to you for showing appreciation to the people who play important roles in the background to make things happen but they're not regarded 🙌🤣
This guy na craze swears😂😂😂😂💔💔💔💔💔💔
This one na rappa😂😂
How small daddy hand 👋 take reach brainjotter cheek is still a surprise to me 😂.
🤣🤣🤣🤣🤣
These guy na cruise 😂😂😂😂
He snobed all the ladies no mercy!
This Brianjotter Na mad man ohh, he say the break they booth lolz.
😮I love 💕💕💕 your video
I just like the way brain jotter talk to that pastor he is just so funny I love his acting
Nice one
The motor no Dey move 😂😂😂
Good one
Hi... Brain jotter is the best abeg
This one wey I give u Na wrapper 😂😂😂
I love brainjotter.. he is my role model
I really love brainjotter is my happiness 😘😘😘
when small daddy came out of the car is sunglasses are doing magic from his face to being ontop of his head😃
Abeg getat🙄
Mad ooo 😅😂😄
Brainjotter is the biggest mad man in Africa 😜😜😜😜😜
And rightly so
The snobbing was too much for dat girl 😂
Nice one 😂